Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

What a time to be alive #Manya

3,780,215 görüntüleme • 11 ay önce •via X (Twitter)

34 Yorum

REN profil fotoğrafı
REN11 ay önce

@Ekehchined That year during Xmas time Wizkid manya Davido fia Mayorkun Che Che Tiwa malo Runtown energy Reekado bank easy jeje Olamide WO Simi joromi Reekado b ft tiwa like ODG na new cat true true

BiGWIZ Slave ❤️🤴 profil fotoğrafı
BiGWIZ Slave ❤️🤴11 ay önce

Skepta just wan use style tell una , say Wizkid na the greatest African artiste after Fela

Wizzy Ono 🇳🇬🇳🇬🇵🇹 profil fotoğrafı
Wizzy Ono 🇳🇬🇳🇬🇵🇹11 ay önce

Big Wiz dey tear steps o🤣🤣❤️💯💯

Hassan Owoyemi (H.0.3)🏐🧸🧧 profil fotoğrafı
Hassan Owoyemi (H.0.3)🏐🧸🧧11 ay önce

No be samklef be dat for wizkid back 🤲🏽😂

Wale standard Akosile profil fotoğrafı
Wale standard Akosile11 ay önce

It’s nice that people are finally giving Big Wiz his flowers.

🫧🏂 profil fotoğrafı
🫧🏂11 ay önce

U sabi normally

ÌKÀ NATION 🎙️ profil fotoğrafı
ÌKÀ NATION 🎙️11 ay önce

Which one is your favourite

**𝐉𝐀𝐘𝟓𝐎𝐅𝐗** 😈 profil fotoğrafı
**𝐉𝐀𝐘𝟓𝐎𝐅𝐗** 😈11 ay önce

@Skepta call him Goat once again 🐐!!!

DavidoPolice profil fotoğrafı
DavidoPolice11 ay önce

GUY REST!!!!!! Davido better than him

Eric profil fotoğrafı
Eric11 ay önce

No b Akon b dis 😩

harrrsha profil fotoğrafı
harrrsha11 ay önce

@starga4gunit Big smoke 🦅

Benjamin A. Akezé profil fotoğrafı
Benjamin A. Akezé11 ay önce

Wizkid always knew what sound is perfect for the Nigerian market. And he drops it at the right time. Manya was different from everything else music that season 🦅🐐

osama ✯ profil fotoğrafı
osama ✯11 ay önce

the greatest

DeeDee🌟 profil fotoğrafı
DeeDee🌟11 ay önce

Chai Wizkid🥺🫦

Eric profil fotoğrafı
Eric11 ay önce

U bam 😄

Danielnotbnxn profil fotoğrafı
Danielnotbnxn11 ay önce

Leave them, dem go acknowledge star boy last last dem no get choice

🦋still pretty profil fotoğrafı
🦋still pretty11 ay önce

ykb big smoke. forever classic right there😮‍💨

lick profil fotoğrafı
lick11 ay önce

@DJ_TUNEZ Abeg come ooh UK legend don dey miss BIG WIZ

Ajibola ✹ profil fotoğrafı
Ajibola ✹11 ay önce

Skepta You dey use style talk say wizkid na the greatest biggest afrobeat artist abii Cause why you dey post this video

Mills profil fotoğrafı
Mills11 ay önce

I love how the OGs don Dey see the disrespect when ona Dey disrespect this man. Now dem don decided to give an e flower

Ave 💙💙💙 profil fotoğrafı
Ave 💙💙💙11 ay önce

Ooh boy see Akon oo Walaii star boy no be guy man name He is HIM 🦅❤️

A_Million_Blessings🦅 profil fotoğrafı
A_Million_Blessings🦅11 ay önce

I remember the madness when he opened with this track for his first o2 arena show, manya is top 5 most iconic Wizkid songs but we are not ready for the conversation

Sä rå ✨ profil fotoğrafı
Sä rå ✨11 ay önce

Wow, hearing this sound again wan bring water commot for my eyes. That year, Christmas jollof everywhere, harmattan, odun, me and my guys just dey outside dey play this song on repeat. Omo 😭😭 take me back

whisperingheart🖤🖤 profil fotoğrafı
whisperingheart🖤🖤11 ay önce

When this song drop Davido and Bred still Dey sell their papa properties 😭

Mr Bimbo profil fotoğrafı
Mr Bimbo10 ay önce

AKON and YCEE LOL

Slemo☦︎ profil fotoğrafı
Slemo☦︎11 ay önce

Na here opps bring “Manyewu” from think say e go pain us 😂😂

BIG DADDY profil fotoğrafı
BIG DADDY10 ay önce

"Oya take all my money put am for your head ooo" every club, every beer parlor, every kid, every mom, everybody was singing this song word for word

iamphaya profil fotoğrafı
iamphaya11 ay önce

Great time but a little recognition to the song he sampled from won’t be bad! VIP - Ahomka Wo Mu 🌚

chef_Dan 👨🏾‍🍳🦅❤️ profil fotoğrafı
chef_Dan 👨🏾‍🍳🦅❤️11 ay önce

@Ayo_4402 Wizkid is the greatest african artiste He’s bigger than Fela

Ayomiposi 123 profil fotoğrafı
Ayomiposi 12311 ay önce

❤🔥🔥

efe_shake preeq🇦🇷🦅 profil fotoğrafı
efe_shake preeq🇦🇷🦅11 ay önce

Big smoke fb

skiinnii D🦅 profil fotoğrafı
skiinnii D🦅11 ay önce

BIG SMOKE X BIG WIZ will heal me this december

‘L4R3 profil fotoğrafı
‘L4R311 ay önce

This jam had me pouring champagne on my head in club in 2017😂 Ask me why? I was in the midst of FC haters

🦅🇵🇹🇲🇹🇨🇭🇧🇷 profil fotoğrafı
🦅🇵🇹🇲🇹🇨🇭🇧🇷11 ay önce

Big smoke