Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

What a time to be alive #Manya

3,780,215 Aufrufe • vor 11 Monaten •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von REN
RENvor 11 Monaten

@Ekehchined That year during Xmas time Wizkid manya Davido fia Mayorkun Che Che Tiwa malo Runtown energy Reekado bank easy jeje Olamide WO Simi joromi Reekado b ft tiwa like ODG na new cat true true

Profilbild von BiGWIZ Slave ❤️🤴
BiGWIZ Slave ❤️🤴vor 11 Monaten

Skepta just wan use style tell una , say Wizkid na the greatest African artiste after Fela

Profilbild von Wizzy Ono 🇳🇬🇳🇬🇵🇹
Wizzy Ono 🇳🇬🇳🇬🇵🇹vor 11 Monaten

Big Wiz dey tear steps o🤣🤣❤️💯💯

Profilbild von Hassan Owoyemi (H.0.3)🏐🧸🧧
Hassan Owoyemi (H.0.3)🏐🧸🧧vor 11 Monaten

No be samklef be dat for wizkid back 🤲🏽😂

Profilbild von Wale standard Akosile
Wale standard Akosilevor 11 Monaten

It’s nice that people are finally giving Big Wiz his flowers.

Profilbild von 🫧🏂
🫧🏂vor 11 Monaten

U sabi normally

Profilbild von ÌKÀ NATION 🎙️
ÌKÀ NATION 🎙️vor 11 Monaten

Which one is your favourite

Profilbild von **𝐉𝐀𝐘𝟓𝐎𝐅𝐗** 😈
**𝐉𝐀𝐘𝟓𝐎𝐅𝐗** 😈vor 11 Monaten

@Skepta call him Goat once again 🐐!!!

Profilbild von DavidoPolice
DavidoPolicevor 11 Monaten

GUY REST!!!!!! Davido better than him

Profilbild von Eric
Ericvor 11 Monaten

No b Akon b dis 😩

Profilbild von harrrsha
harrrshavor 11 Monaten

@starga4gunit Big smoke 🦅

Profilbild von Benjamin A. Akezé
Benjamin A. Akezévor 11 Monaten

Wizkid always knew what sound is perfect for the Nigerian market. And he drops it at the right time. Manya was different from everything else music that season 🦅🐐

Profilbild von osama ✯
osama ✯vor 11 Monaten

the greatest

Profilbild von DeeDee🌟
DeeDee🌟vor 11 Monaten

Chai Wizkid🥺🫦

Profilbild von Eric
Ericvor 11 Monaten

U bam 😄

Profilbild von Danielnotbnxn
Danielnotbnxnvor 11 Monaten

Leave them, dem go acknowledge star boy last last dem no get choice

Profilbild von 🦋still pretty
🦋still prettyvor 11 Monaten

ykb big smoke. forever classic right there😮‍💨

Profilbild von lick
lickvor 11 Monaten

@DJ_TUNEZ Abeg come ooh UK legend don dey miss BIG WIZ

Profilbild von Ajibola ✹
Ajibola ✹vor 11 Monaten

Skepta You dey use style talk say wizkid na the greatest biggest afrobeat artist abii Cause why you dey post this video

Profilbild von Mills
Millsvor 11 Monaten

I love how the OGs don Dey see the disrespect when ona Dey disrespect this man. Now dem don decided to give an e flower

Profilbild von Ave 💙💙💙
Ave 💙💙💙vor 11 Monaten

Ooh boy see Akon oo Walaii star boy no be guy man name He is HIM 🦅❤️

Profilbild von A_Million_Blessings🦅
A_Million_Blessings🦅vor 11 Monaten

I remember the madness when he opened with this track for his first o2 arena show, manya is top 5 most iconic Wizkid songs but we are not ready for the conversation

Profilbild von Sä rå ✨
Sä rå ✨vor 11 Monaten

Wow, hearing this sound again wan bring water commot for my eyes. That year, Christmas jollof everywhere, harmattan, odun, me and my guys just dey outside dey play this song on repeat. Omo 😭😭 take me back

Profilbild von whisperingheart🖤🖤
whisperingheart🖤🖤vor 11 Monaten

When this song drop Davido and Bred still Dey sell their papa properties 😭

Profilbild von Mr Bimbo
Mr Bimbovor 11 Monaten

AKON and YCEE LOL

Profilbild von Slemo☦︎
Slemo☦︎vor 11 Monaten

Na here opps bring “Manyewu” from think say e go pain us 😂😂

Profilbild von BIG DADDY
BIG DADDYvor 10 Monaten

"Oya take all my money put am for your head ooo" every club, every beer parlor, every kid, every mom, everybody was singing this song word for word

Profilbild von iamphaya
iamphayavor 11 Monaten

Great time but a little recognition to the song he sampled from won’t be bad! VIP - Ahomka Wo Mu 🌚

Profilbild von chef_Dan 👨🏾‍🍳🦅❤️
chef_Dan 👨🏾‍🍳🦅❤️vor 11 Monaten

@Ayo_4402 Wizkid is the greatest african artiste He’s bigger than Fela

Profilbild von Ayomiposi 123
Ayomiposi 123vor 11 Monaten

❤🔥🔥

Profilbild von efe_shake preeq🇦🇷🦅
efe_shake preeq🇦🇷🦅vor 11 Monaten

Big smoke fb

Profilbild von skiinnii D🦅
skiinnii D🦅vor 11 Monaten

BIG SMOKE X BIG WIZ will heal me this december

Profilbild von ‘L4R3
‘L4R3vor 11 Monaten

This jam had me pouring champagne on my head in club in 2017😂 Ask me why? I was in the midst of FC haters

Profilbild von 🦅🇵🇹🇲🇹🇨🇭🇧🇷
🦅🇵🇹🇲🇹🇨🇭🇧🇷vor 11 Monaten

Big smoke