Loading video...
Video Failed to Load
What a time to be alive #Manya
3,780,215 views • 11 months ago •via X (Twitter)
34 Comments

@Ekehchined That year during Xmas time Wizkid manya Davido fia Mayorkun Che Che Tiwa malo Runtown energy Reekado bank easy jeje Olamide WO Simi joromi Reekado b ft tiwa like ODG na new cat true true

Skepta just wan use style tell una , say Wizkid na the greatest African artiste after Fela

Big Wiz dey tear steps o🤣🤣❤️💯💯

No be samklef be dat for wizkid back 🤲🏽😂

It’s nice that people are finally giving Big Wiz his flowers.

U sabi normally

Which one is your favourite

@Skepta call him Goat once again 🐐!!!

GUY REST!!!!!! Davido better than him

No b Akon b dis 😩

@starga4gunit Big smoke 🦅

Wizkid always knew what sound is perfect for the Nigerian market. And he drops it at the right time. Manya was different from everything else music that season 🦅🐐

the greatest

Chai Wizkid🥺🫦

U bam 😄

Leave them, dem go acknowledge star boy last last dem no get choice

ykb big smoke. forever classic right there😮💨

@DJ_TUNEZ Abeg come ooh UK legend don dey miss BIG WIZ

Skepta You dey use style talk say wizkid na the greatest biggest afrobeat artist abii Cause why you dey post this video

I love how the OGs don Dey see the disrespect when ona Dey disrespect this man. Now dem don decided to give an e flower

Ooh boy see Akon oo Walaii star boy no be guy man name He is HIM 🦅❤️

I remember the madness when he opened with this track for his first o2 arena show, manya is top 5 most iconic Wizkid songs but we are not ready for the conversation

Wow, hearing this sound again wan bring water commot for my eyes. That year, Christmas jollof everywhere, harmattan, odun, me and my guys just dey outside dey play this song on repeat. Omo 😭😭 take me back

When this song drop Davido and Bred still Dey sell their papa properties 😭

AKON and YCEE LOL

Na here opps bring “Manyewu” from think say e go pain us 😂😂

"Oya take all my money put am for your head ooo" every club, every beer parlor, every kid, every mom, everybody was singing this song word for word

Great time but a little recognition to the song he sampled from won’t be bad! VIP - Ahomka Wo Mu 🌚

@Ayo_4402 Wizkid is the greatest african artiste He’s bigger than Fela

❤🔥🔥

Big smoke fb

BIG SMOKE X BIG WIZ will heal me this december

This jam had me pouring champagne on my head in club in 2017😂 Ask me why? I was in the midst of FC haters

Big smoke
