Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

What a time to be alive #Manya

3,780,215 просмотров • 11 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 34

Фото профиля REN
REN11 месяцев назад

@Ekehchined That year during Xmas time Wizkid manya Davido fia Mayorkun Che Che Tiwa malo Runtown energy Reekado bank easy jeje Olamide WO Simi joromi Reekado b ft tiwa like ODG na new cat true true

Фото профиля BiGWIZ Slave ❤️🤴
BiGWIZ Slave ❤️🤴11 месяцев назад

Skepta just wan use style tell una , say Wizkid na the greatest African artiste after Fela

Фото профиля Wizzy Ono 🇳🇬🇳🇬🇵🇹
Wizzy Ono 🇳🇬🇳🇬🇵🇹11 месяцев назад

Big Wiz dey tear steps o🤣🤣❤️💯💯

Фото профиля Hassan Owoyemi (H.0.3)🏐🧸🧧
Hassan Owoyemi (H.0.3)🏐🧸🧧11 месяцев назад

No be samklef be dat for wizkid back 🤲🏽😂

Фото профиля Wale standard Akosile
Wale standard Akosile11 месяцев назад

It’s nice that people are finally giving Big Wiz his flowers.

Фото профиля 🫧🏂
🫧🏂11 месяцев назад

U sabi normally

Фото профиля ÌKÀ NATION 🎙️
ÌKÀ NATION 🎙️11 месяцев назад

Which one is your favourite

Фото профиля **𝐉𝐀𝐘𝟓𝐎𝐅𝐗** 😈
**𝐉𝐀𝐘𝟓𝐎𝐅𝐗** 😈11 месяцев назад

@Skepta call him Goat once again 🐐!!!

Фото профиля DavidoPolice
DavidoPolice11 месяцев назад

GUY REST!!!!!! Davido better than him

Фото профиля Eric
Eric11 месяцев назад

No b Akon b dis 😩

Фото профиля harrrsha
harrrsha11 месяцев назад

@starga4gunit Big smoke 🦅

Фото профиля Benjamin A. Akezé
Benjamin A. Akezé11 месяцев назад

Wizkid always knew what sound is perfect for the Nigerian market. And he drops it at the right time. Manya was different from everything else music that season 🦅🐐

Фото профиля osama ✯
osama ✯11 месяцев назад

the greatest

Фото профиля DeeDee🌟
DeeDee🌟11 месяцев назад

Chai Wizkid🥺🫦

Фото профиля Eric
Eric11 месяцев назад

U bam 😄

Фото профиля Danielnotbnxn
Danielnotbnxn11 месяцев назад

Leave them, dem go acknowledge star boy last last dem no get choice

Фото профиля 🦋still pretty
🦋still pretty11 месяцев назад

ykb big smoke. forever classic right there😮‍💨

Фото профиля lick
lick11 месяцев назад

@DJ_TUNEZ Abeg come ooh UK legend don dey miss BIG WIZ

Фото профиля Ajibola ✹
Ajibola ✹11 месяцев назад

Skepta You dey use style talk say wizkid na the greatest biggest afrobeat artist abii Cause why you dey post this video

Фото профиля Mills
Mills11 месяцев назад

I love how the OGs don Dey see the disrespect when ona Dey disrespect this man. Now dem don decided to give an e flower

Фото профиля Ave 💙💙💙
Ave 💙💙💙11 месяцев назад

Ooh boy see Akon oo Walaii star boy no be guy man name He is HIM 🦅❤️

Фото профиля A_Million_Blessings🦅
A_Million_Blessings🦅11 месяцев назад

I remember the madness when he opened with this track for his first o2 arena show, manya is top 5 most iconic Wizkid songs but we are not ready for the conversation

Фото профиля Sä rå ✨
Sä rå ✨11 месяцев назад

Wow, hearing this sound again wan bring water commot for my eyes. That year, Christmas jollof everywhere, harmattan, odun, me and my guys just dey outside dey play this song on repeat. Omo 😭😭 take me back

Фото профиля whisperingheart🖤🖤
whisperingheart🖤🖤11 месяцев назад

When this song drop Davido and Bred still Dey sell their papa properties 😭

Фото профиля Mr Bimbo
Mr Bimbo10 месяцев назад

AKON and YCEE LOL

Фото профиля Slemo☦︎
Slemo☦︎11 месяцев назад

Na here opps bring “Manyewu” from think say e go pain us 😂😂

Фото профиля BIG DADDY
BIG DADDY10 месяцев назад

"Oya take all my money put am for your head ooo" every club, every beer parlor, every kid, every mom, everybody was singing this song word for word

Фото профиля iamphaya
iamphaya11 месяцев назад

Great time but a little recognition to the song he sampled from won’t be bad! VIP - Ahomka Wo Mu 🌚

Фото профиля chef_Dan 👨🏾‍🍳🦅❤️
chef_Dan 👨🏾‍🍳🦅❤️11 месяцев назад

@Ayo_4402 Wizkid is the greatest african artiste He’s bigger than Fela

Фото профиля Ayomiposi 123
Ayomiposi 12311 месяцев назад

❤🔥🔥

Фото профиля efe_shake preeq🇦🇷🦅
efe_shake preeq🇦🇷🦅11 месяцев назад

Big smoke fb

Фото профиля skiinnii D🦅
skiinnii D🦅11 месяцев назад

BIG SMOKE X BIG WIZ will heal me this december

Фото профиля ‘L4R3
‘L4R311 месяцев назад

This jam had me pouring champagne on my head in club in 2017😂 Ask me why? I was in the midst of FC haters

Фото профиля 🦅🇵🇹🇲🇹🇨🇭🇧🇷
🦅🇵🇹🇲🇹🇨🇭🇧🇷11 месяцев назад

Big smoke