Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
What a wonderful performance ๐.
31 Kommentare

Go brush your teeth oga

The keeper was injured wtf ๐ณ everybody one trend now

Grimsby komot you.relax ๐๐

I don't understand why you are laughing, or am I missing something... Manchester United is out of all competitions in January, but that's not funny to you.... it's Chelsea performance with pafos.... what a wasted data

You no get shame Man U no even Dey champions league but you Dey laugh mumu laugh With your brown gap teeth

Na you mumu pass among una squad ๐๐๐

Is this guy drunk when he was making this video cos I donโt understand what is funny

Pafos Dey play champions league u u Dey here Dey talk ๐๐๐

Need to do something about your teeth, meanwhile if you had shame you wonโt make this video, your team wonโt play champions league football for the next 5years, you should be worried about that.

See as you call Pafos as if your national team are better than them ๐ see whoโs talking abeg ๐ which of your country club side is better than Pafos ๐ una go dey use 1999 sense dey watch ball in 2026, no be Bodo/glimt demolish Manchester city so wey una ballon dโor winner off๐

Use dz one hold body

Says a man whoโs team lost to an attacking Grimsby, went toe to toe with your team, is mocking a team playing in the champions league, playing against Pafos that played 11 men all camped in their front post. This is not banter, but madness lmao ๐คฃ

Bro hasn't recovered ever since they finished last in a group that had Copenhagen ๐ ๐

How is play off an issue? Na everything be banter for Nigeria football fans. PSG qualify thru play off to eliminate Liverpool that topped the group stage. Sit this one out plz.

Name sake .... If no be say we get same name I for swear for u No focus on ur UTD

Make them no change keeper wey get injury? Haffa even una go play una own ucl play off๐ญ

Be like say Grimsby follow comot your teeth ๐ญ๐

Pafos Dey champions league and man united no Dey๐

Jorgensen was injured. At least Chelsea played against a team in the champions league which Manchester United aren't part. You played against Grimsby, a 4th tier team in England ๐ and everybody played yet you lost ๐

Are you that stupid fr?

Eleyin goro

If your team no dey useless, we for watch una last night too. Wetin dey really give Man U fans mind?

Big mouth, which play off Man want play? Even todayโs game una no Dey among

See your teeth!! ๐คฃ๐คฃ๐คฃ i bet you pafos go win united.

Have you ever for your life considered Closeup? ๐ Abeg look your teeth well. If you use half of this energy on brushing, by now e for don shine like torchlight. Instead youโre loud online with dirty enamel. Priorities dey upside down ๐คก

What is funny in the result ? Is man united playing any play offs ?

Na maresca give you hope

This one dey fan team wey e don dey verified since early January say them dey go trophyless Dey laugh me Say I go play play offs ๐๐๐

Jorgenson get injury be sef dey wonder why we change keeper until I realize say Jorgenson get injury

See Person wey lose to Grimsby ๐

una wey dey talk nonsense cus of this match jus too slow ,so because sey Pafos nor be Spanish or England club con mean sey dem be small team.. just lol, theyโre clearly the second in their league standings so theyโre no small team at all, UCL qualification nor be for kids bruh
