Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

What a wonderful performance 😂.

35,976 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)

31 Yorum

Chelsea Queen profil fotoğrafı
Chelsea Queen9 ay önce

Go brush your teeth oga

Playboy Pham profil fotoğrafı
Playboy Pham9 ay önce

The keeper was injured wtf 😳 everybody one trend now

I’mnottheonlyone profil fotoğrafı
I’mnottheonlyone9 ay önce

Grimsby komot you.relax 😂😂

KENNY CFC 🇳🇬 🇶🇦 profil fotoğrafı
KENNY CFC 🇳🇬 🇶🇦9 ay önce

I don't understand why you are laughing, or am I missing something... Manchester United is out of all competitions in January, but that's not funny to you.... it's Chelsea performance with pafos.... what a wasted data

007 NIGGA like BOND 🦅🫧 🇳🇬🇺🇸 🪼 profil fotoğrafı
007 NIGGA like BOND 🦅🫧 🇳🇬🇺🇸 🪼9 ay önce

You no get shame Man U no even Dey champions league but you Dey laugh mumu laugh With your brown gap teeth

Ola Daniel profil fotoğrafı
Ola Daniel9 ay önce

Na you mumu pass among una squad 😂😂😂

David Nwachukwu profil fotoğrafı
David Nwachukwu9 ay önce

Is this guy drunk when he was making this video cos I don’t understand what is funny

Kaalo_jr profil fotoğrafı
Kaalo_jr9 ay önce

Pafos Dey play champions league u u Dey here Dey talk 😂😂😂

Idan profil fotoğrafı
Idan9 ay önce

Need to do something about your teeth, meanwhile if you had shame you won’t make this video, your team won’t play champions league football for the next 5years, you should be worried about that.

Tims profil fotoğrafı
Tims9 ay önce

See as you call Pafos as if your national team are better than them 😂 see who’s talking abeg 😂 which of your country club side is better than Pafos 😂 una go dey use 1999 sense dey watch ball in 2026, no be Bodo/glimt demolish Manchester city so wey una ballon d’or winner off😂

Uncle K profil fotoğrafı
Uncle K9 ay önce

Use dz one hold body

Pharm Jbarth profil fotoğrafı
Pharm Jbarth9 ay önce

Says a man who’s team lost to an attacking Grimsby, went toe to toe with your team, is mocking a team playing in the champions league, playing against Pafos that played 11 men all camped in their front post. This is not banter, but madness lmao 🤣

Gichok profil fotoğrafı
Gichok9 ay önce

Bro hasn't recovered ever since they finished last in a group that had Copenhagen 😅😅

Ä D É P Ô J Û profil fotoğrafı
Ä D É P Ô J Û9 ay önce

How is play off an issue? Na everything be banter for Nigeria football fans. PSG qualify thru play off to eliminate Liverpool that topped the group stage. Sit this one out plz.

Henri28✌️ 💙 profil fotoğrafı
Henri28✌️ 💙9 ay önce

Name sake .... If no be say we get same name I for swear for u No focus on ur UTD

cfcfizzy profil fotoğrafı
cfcfizzy9 ay önce

Make them no change keeper wey get injury? Haffa even una go play una own ucl play off😭

ROY 🗿 profil fotoğrafı
ROY 🗿9 ay önce

Be like say Grimsby follow comot your teeth 😭😂

noon profil fotoğrafı
noon9 ay önce

Pafos Dey champions league and man united no Dey😂

Kofi Sammy profil fotoğrafı
Kofi Sammy9 ay önce

Jorgensen was injured. At least Chelsea played against a team in the champions league which Manchester United aren't part. You played against Grimsby, a 4th tier team in England 😂 and everybody played yet you lost 😂

CP10🧊 profil fotoğrafı
CP10🧊9 ay önce

Are you that stupid fr?

Ralph profil fotoğrafı
Ralph9 ay önce

Eleyin goro

Unekwuojo profil fotoğrafı
Unekwuojo9 ay önce

If your team no dey useless, we for watch una last night too. Wetin dey really give Man U fans mind?

Papi profil fotoğrafı
Papi9 ay önce

Big mouth, which play off Man want play? Even today’s game una no Dey among

ᗰɍ 𝕭𝖎𝕽𝖆 profil fotoğrafı
ᗰɍ 𝕭𝖎𝕽𝖆9 ay önce

See your teeth!! 🤣🤣🤣 i bet you pafos go win united.

Promise Bassey profil fotoğrafı
Promise Bassey9 ay önce

Have you ever for your life considered Closeup? 😂 Abeg look your teeth well. If you use half of this energy on brushing, by now e for don shine like torchlight. Instead you’re loud online with dirty enamel. Priorities dey upside down 🤡

It’s_KingsRichie💰 profil fotoğrafı
It’s_KingsRichie💰9 ay önce

What is funny in the result ? Is man united playing any play offs ?

OSWARD CEE profil fotoğrafı
OSWARD CEE9 ay önce

Na maresca give you hope

DZAYA👑👊🏽💨 profil fotoğrafı
DZAYA👑👊🏽💨9 ay önce

This one dey fan team wey e don dey verified since early January say them dey go trophyless Dey laugh me Say I go play play offs 😂😂😅

Hammed Rasheed profil fotoğrafı
Hammed Rasheed9 ay önce

Jorgenson get injury be sef dey wonder why we change keeper until I realize say Jorgenson get injury

victor profil fotoğrafı
victor9 ay önce

See Person wey lose to Grimsby 😂

Dacron profil fotoğrafı
Dacron9 ay önce

una wey dey talk nonsense cus of this match jus too slow ,so because sey Pafos nor be Spanish or England club con mean sey dem be small team.. just lol, they’re clearly the second in their league standings so they’re no small team at all, UCL qualification nor be for kids bruh

Benzer Videolar