Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

What an African mother cannot do doesn’t exist 😂

221,398 görüntüleme • 6 ay önce •via X (Twitter)

33 Yorum

Mr Àjé profil fotoğrafı
Mr Àjé6 ay önce

POV: when your African mom come to call you at the war front because you left home without washing the dishes.

P. PAUL DE BAND!T profil fotoğrafı
P. PAUL DE BAND!T6 ay önce

"You never buy gas you wan play match.. na that match go kll you" 😭😂😂😂

Ibukun Olorunfemi profil fotoğrafı
Ibukun Olorunfemi6 ay önce

And na the mama go enjoy the money pass when he becomes pro

papilo😈🐦‍⬛ profil fotoğrafı
papilo😈🐦‍⬛6 ay önce

I no fit forget the day my MaMa find me come where I Dey play monkey post come disgrace me with two hot slap because say I no fetch water for house 🤣🤣

My woman🎀🌸 profil fotoğrafı
My woman🎀🌸6 ay önce

Why you go dey follow person wey dey play ball run

Movie Museum🎞️🍿 profil fotoğrafı
Movie Museum🎞️🍿6 ay önce

Only if she knew how much professional players earn. 😂 The team mates are lucky she didn't remember them

Koko-Ette profil fotoğrafı
Koko-Ette6 ay önce

She’s kind enough not to turn her attention to others sef 😂😂😂

jerale🏰🟥⬜️ profil fotoğrafı
jerale🏰🟥⬜️6 ay önce

Na my guy mama be diz wen we small, she done even carry knife come tear size 5 wen we use 20naira each gather buy.😭😭😭

GOD+MUM profil fotoğrafı
GOD+MUM6 ay önce

Africa Mother wey go use mouth clean pikin Nose

Geaone profil fotoğrafı
Geaone6 ay önce

Na she born am OO 9months pain no be beans ooo

EMEKA EMMYKING profil fotoğrafı
EMEKA EMMYKING6 ay önce

🤣🤣 this just reminded me what happened when I was small.We were playing a football match with another street and our goalkeepers mum came and took him away from the post without us knowing till the other street scored against my street.we still use it to nab the guy till today

Qatchie profil fotoğrafı
Qatchie6 ay önce

Then when he makes it as a footballer, she'll be his greatest fan

Thanni Tunde profil fotoğrafı
Thanni Tunde6 ay önce

Oga be going home o. Before mommy stop practice for all of us today

Owoh Chukwudi Patrick profil fotoğrafı
Owoh Chukwudi Patrick6 ay önce

The day my mom did this to me, i was so ashamed of myself, i regret have our team field close to my house.

gentle uhuru profil fotoğrafı
gentle uhuru6 ay önce

dat year my mama no go pursue u..she go just wait mk u enter to drink water 😂😂😂...bro u no go come out again 😂😂

FAWAAZ profil fotoğrafı
FAWAAZ6 ay önce

“Guy your mama still Dey beat you” I no fit forget for my life 😭

YOUR SUPPLEMENTS AND WELLNESS PLUG profil fotoğrafı
YOUR SUPPLEMENTS AND WELLNESS PLUG6 ay önce

If na my mum,she go beat all your friends wey she recognize for that place 😂

Laryea Joshua profil fotoğrafı
Laryea Joshua6 ay önce

Exactly like my late mum🕊️. She once stormed my school carrying my unwashed dishes in a Big bowl, Charlie I had to run for my life because not only did she asked my colleagues to catch me for her also She had a bunch of Fresh canes ready to unleash pain😂 SHE WAS THE BEST🫡💯

AWO 💯💯 profil fotoğrafı
AWO 💯💯6 ay önce

Mama stop it, he will make you proud soon.

Marcel profil fotoğrafı
Marcel6 ay önce

Your niggars go use this scene hunt you till you die😂

Bayo BLessed profil fotoğrafı
Bayo BLessed6 ay önce

African mother, they can disgrace you anywhere.

TradingMaster profil fotoğrafı
TradingMaster6 ay önce

Yes o. Very good mothers

Koliko seller🤤 profil fotoğrafı
Koliko seller🤤6 ay önce

She’s from either Teshie or Nungua 😑💔

Joe ✨️. profil fotoğrafı
Joe ✨️.6 ay önce

I remember growing up, and my dad had this building project going on. So building materials were to be supplied that day. Meanwhile I went to play ball. I wasn’t with my phone. My mom called and called me. No answer. She had to come back from work to attend to people. Then came to find me. I just knew I was cooked .

OLAEDO 👸❤️💋 profil fotoğrafı
OLAEDO 👸❤️💋6 ay önce

They no born u well mk you no fill that gas..na ball u go chop 4 a whole day.

Anastasia profil fotoğrafı
Anastasia6 ay önce

My mum use to send message and then after 5mins my brother doesn’t come back she will send a big bro or uncle to go and carry you on his shoulder and come back 😂😂😂 African mothers eh

ØŔÎÃĎÉ profil fotoğrafı
ØŔÎÃĎÉ6 ay önce

Your mama never find you come school because you never wash plate before 😂

King Hezekiah 👑 profil fotoğrafı
King Hezekiah 👑6 ay önce

Which kind momcy be this nah 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Ijigban Daniel Oketa profil fotoğrafı
Ijigban Daniel Oketa6 ay önce

That's what most parents did and destroyed their children's talent from young age.

OluwaChulo profil fotoğrafı
OluwaChulo6 ay önce

Lol some of us experienced this

Virex11_30 profil fotoğrafı
Virex11_306 ay önce

Omg😂😂 mummy stoppit now😂

Foreign MoMA  profil fotoğrafı
Foreign MoMA 6 ay önce

Na him supposed to fill that gas but he left it to go and play ball 😹

Halimah Salmah profil fotoğrafı
Halimah Salmah6 ay önce

Hahahahaa

Benzer Videolar