Loading video...
Video Failed to Load
WHAT AN ERA! ๐ค๐ฝ๐ฎโ๐จ
32 Comments

@AbdullahiG92437 Na Zlatan betray all of them Proper green snake

Jago steps ๐๐

Until that mummy's boy spoil everything

Omoh he don tey oooo Ramon jagooooo

Baba don pay for Pr๐น

That year or b4 this song drop. @Zlatan_Ibile been de reply my messages for instagram. Like we been de text once once. My small cousins even do dance video for him verse for this song. E post am. Instagram come later burst that my acc ๐ญ๐ญ๐๐

That zlatan last step mad ๐, why him no throw this steps for him wedding.

@ayomide45986 Until zttw kon spoil everything ๐

@jobesky01 That year this dance was banger ooo Fast forward to today , as I just Dey watch the video , e come be like na rubbish then Dey do

Zlatan bottle flip that time ๐ฅ๐

The last reverse moon walk Zlatan did at the end >>

Naira Marley made it most

If no be say zlatan na artist and he get other ambition na better dancer he get moves pass poco sef

What changed?๐ฎโ๐จ

Na everywhere pocolee they ๐ฅ๐

wahala for who no sabi legwork die #THAT year. it was actually that serious lmao.

Thank God I dey alive to witness this era ๐คฒ

all of them don dey their No-Hit era.... it is over for gbarlians, poco sef dey face grape case.....zlagba & naira-gbarley fell 0ff; no hit, no tour.. now playing justice for imole by dammy krane

When boys still de H๐๐ญ๐ฅ

When legwork still be legwork ๐ฅ

This dance no fit fade ajeeeee ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ

Jago was my favorite stepper โค๏ธ๐

Nah only naira never change his dancing steps

@_Sniip3rr nbl

@grok name of the song

Cash app boys ERA. ๐

Classic ๐

Rahma jago๐

@segu9081 Until dat my wife make me stop smoking LOL๐คฃ

You just had to be there ๐ญ

Yahoo era๐๐

I will only tag @rahman_jago_

