Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
WHAT AN ERA! 🤌🏽😮💨
32 Yorum

@AbdullahiG92437 Na Zlatan betray all of them Proper green snake

Jago steps 😂😂

Until that mummy's boy spoil everything

Omoh he don tey oooo Ramon jagooooo

Baba don pay for Pr😹

That year or b4 this song drop. @Zlatan_Ibile been de reply my messages for instagram. Like we been de text once once. My small cousins even do dance video for him verse for this song. E post am. Instagram come later burst that my acc 😭😭😂😂

That zlatan last step mad 😂, why him no throw this steps for him wedding.

@ayomide45986 Until zttw kon spoil everything 💔

@jobesky01 That year this dance was banger ooo Fast forward to today , as I just Dey watch the video , e come be like na rubbish then Dey do

Zlatan bottle flip that time 🔥😂

The last reverse moon walk Zlatan did at the end >>

Naira Marley made it most

If no be say zlatan na artist and he get other ambition na better dancer he get moves pass poco sef

What changed?😮💨

Na everywhere pocolee they 🔥😂

wahala for who no sabi legwork die #THAT year. it was actually that serious lmao.

Thank God I dey alive to witness this era 🤲

all of them don dey their No-Hit era.... it is over for gbarlians, poco sef dey face grape case.....zlagba & naira-gbarley fell 0ff; no hit, no tour.. now playing justice for imole by dammy krane

When boys still de H😂😭🔥

When legwork still be legwork 🔥

This dance no fit fade ajeeeee 🔥🔥🔥🔥🔥

Jago was my favorite stepper ❤️😅

Nah only naira never change his dancing steps

@_Sniip3rr nbl

@grok name of the song

Cash app boys ERA. 😞

Classic 😉

Rahma jago😅

@segu9081 Until dat my wife make me stop smoking LOL🤣

You just had to be there 😭

Yahoo era😂😂

I will only tag @rahman_jago_

