Loading video...
Video Failed to Load
What animal's egg is that?
1,055,874 views • 3 months ago •via X (Twitter)
34 Comments

Either the egg of an ostrich or someone wrapped moi-moi inside fufu

One mumu guy talk nah moimoi them wrap inside fufu 😂😂

Hands down!! Only ostrich lays this size of egg, no other birds comes close

Dinasour

Una don go de find dragon problem oo Dragon go lay egg 🥚, u a go go thief am de chop . When dragon go vex , make e no vex reach my community oo

It must be an ostrich egg because they are the biggest.

It should be an ostrich or someone wrapped moi moi inside fufu. Cus I no really trust una for this country

The biggest bird. I don't know how to spell the name

This is an ostrich egg

Person say nah moi moi dem wrap inside fufu😭

Normal eggs, it’s just the camera angle and editing

It's ostrich egg, if am not mistaken, this egg na confirm three square meal

This thing na male elephant balls 😭😭

An ostrich

This looks like original fufu abi eye dey pain me?👀🫣

How can you easily come up the idea that this is moi moi wrapped inside fufu? 😂

Jesus suppose use two bread and one egg

Omo I no fit chop this one o

Ostrich

Egg of the gods. Na because of this egg, the strongest warriors of the kingdom Dey go journey to the evil forest so that the famine in the land is eradicated.

@influence196 It’s obviously an Ostrich Egg.

This should be dragon eggs 🥚 I remember eating it 3 years ago

Maybe ostrich egg… abi human being egg🫣🫣

Walahi na FUFU my eye first see. Hunger na bastard.

That’s an Ostrich’s egg…… ✌🏽

Ostrich eggs.

Una dey chop ostrich egg? 😭😭😭💔

Its an Ostrichs Egg

This is the egg in Nigeria old movie looking for egg in evil forest

If you chop one of this, nack 2 pure water on top. You go dey solid for the next two weeks

This is an ostrich egg 🥚 I've eaten it before its so delicious and the body is somehow chewy like you eating friend snail

E sure me na dragon egg 🥚 be dat

Ostrich

🤣🤣
