Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
What did Abazz do? I don’t even know her😂
101,592 просмотров • 9 часов назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

😭😂😂

Abazz don traumatize this girl oo.. so na that previous video wey she do concerning the financial condition of his Dad wey Abazz post Dey pain am soo..😂

She abuse you pass the guy wey Dey bash her self 😂

see as she dey lay you big curse, no be video you just post?

Asin😭😭😂

Wetin do her small left hand 😂😂😂

"Sperm miss road " Abazzz I don kpai my fans 😂😂😂

This Habazz sef

No be the girl way disgrace em family be this

She say make God punish you 😂😂

Person wey insult her father finish online who she no go insult

This one pain the fool 🤣🤣 Bitter witch

Sperm miss road ke 🤣

Na this same mentality most Nigerian girls get 😭😭💔

She no know say no be you you just post the video for your page

She wan trend ? Lol 😂

I know say this girl must be Igbo girl, Igbo girls I pity Igbo men sha

Her father for use condom that day sha, she for be among those unwanted spam we dey flush

😂😂

E say she go beat you anywhere she see you

Na you dem dey call Abazz Na another person dem show 🤣🤣🤣

Guess She mistook you for the other guy

😭😭😂😂😂

😂😂😂😂

Weytin you do her

😂

😂😂😂😭

@JJExclusive1 You that shamelessly brought your family stuffs online what were you expecting ishi🤣

You can’t do anything, marry first.

This one mumu don go far ajeh 😅, you no fit insult your mama but you fit insult your papa ahbi? Na your papa i blame wey for just use condom that day 😒.

U dey do do 🙄

Omo watin happened

All she did is just confirm what the guy was talking about she can abuse any man just like she did with her father but can't insult women since her mother is an angel, the most perfect human being in the world A fool justifying her foolishness
Похожие видео
I don’t know what that man did but I hope he hears her 😂
Jelly Santos
245,684 просмотров • 1 год назад
I don’t know WTF I can do, or what I can’t do bro” 😂
Music is Life
41,349 просмотров • 6 месяцев назад
18 years I don’t even want to know what he did 😭😭😭
𝑴𝑰𝑺𝑺_𝑿_𝑸𝑼𝑬𝑬𝑵 👑
1,303,712 просмотров • 27 дней назад
