Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
What did he do ??? ๐๐๐ #verydarkman
79,694 Aufrufe โข vor 2 Jahren โขvia X (Twitter)
11 Kommentare

When you vote agbado finish come wan japa๐๐๐

Or you go shout emilokan for where boys they para

E be like say na band g this community dey, if NEPA flash light na disaster oh.

Maybe he grabbed power & try to run with it. Or he stole monies meant to pay minimum wage

Wait oo my own is how did the wire not fall? Is this my country? Because in my country wire on poll no strong like this o

This people no dey any band at all. The confidence they had climbing those poles... Hehe They have not seen light in ages

This feels like a president of a country I don't want to mention

Him tiff village generator wey everyone use watch football

How did he get there? Did he also use ladder

Na the guy wey rig 2023 election for Tinubu be that๐๐๐ Na Ogun state be that dem no dey get light

๐๐
