Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

What did I just watch 🤣😭

218,178 Aufrufe • vor 5 Monaten •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von Luciano ⚔️
Luciano ⚔️vor 5 Monaten

Kolu part alone completed the skit 😂😂

Profilbild von OGB
OGBvor 5 Monaten

W’s in the fucking yansh We outside 😂

Profilbild von papilo😈🐦‍⬛
papilo😈🐦‍⬛vor 5 Monaten

Omo I no even Dey expect kolu 😂😂😂smart invention

Profilbild von 𝒫𝓇ℯ𝓈𝓁ℯ𝓎
𝒫𝓇ℯ𝓈𝓁ℯ𝓎vor 5 Monaten

I hear Ws in the fvcking Nyansh 🤣🤣😭😭😭Wetin kolu talk for the last sentence abeg.

Profilbild von Theideal✈️
Theideal✈️vor 5 Monaten

I was waiting for the funny part until i see Kolu😭😂😂

Profilbild von Lannister🍁
Lannister🍁vor 5 Monaten

Haaaaa I dinnor watch till the end before commenting 🤣🤣🤣🤣Wetin Kolu Dey find?????

Profilbild von M-I-C-A-H 🇧🇪
M-I-C-A-H 🇧🇪vor 5 Monaten

Na kolu make this thing sweet me 😆

Profilbild von Rey Classic 👑🇬🇧
Rey Classic 👑🇬🇧vor 5 Monaten

Ws fvckn nyash abi ear dey pain me 😭 ?

Profilbild von Lannister🍁
Lannister🍁vor 5 Monaten

We never see before oooo🤣🤣🥲na only chatting!😂😂😂

Profilbild von Ola Mide♨️
Ola Mide♨️vor 5 Monaten

The last part don weak me tire 😮‍💨😂

Profilbild von 𝗠𝗰𝗯𝗼𝗻𝗱
𝗠𝗰𝗯𝗼𝗻𝗱vor 5 Monaten

W’s in the fucking yansh We outside 😂

Profilbild von Professional Happy Dude😎
Professional Happy Dude😎vor 5 Monaten

Ws in the fucking yansh 🤣😂😂😂 Kolu abeg na 🤣🤣🤣

Profilbild von Adunola III
Adunola IIIvor 5 Monaten

Who is the real owner of the babe? Who is the babe? Who collect the babe?? What did I just watched?

Profilbild von IFEANYICHUKWU
IFEANYICHUKWUvor 5 Monaten

Kolu really wrap am up 😂😂

Profilbild von OTH 👑 🇳🇬
OTH 👑 🇳🇬vor 5 Monaten

How do you all find this guy funny ?

Profilbild von Samuel Dominion
Samuel Dominionvor 5 Monaten

W’s in the fucking yansh??? We outside 😂🤣🤣🤣

Profilbild von Isaac
Isaacvor 5 Monaten

Werey go organize proposal for chatting babe wey him nova see😂😂😂Pour am water 🌊 make him kpai so him pay him debt

Profilbild von @OluFX
@OluFXvor 5 Monaten

Broo.. I think I just hit my laughing limit. This video just used up my entire laugh quota for the week.. My funny bone is officially on strike.🤣🤣

Profilbild von PAUL OGAH
PAUL OGAHvor 5 Monaten

Abeg wetin Kolu talk? W in d watin?...😂😂😂

Profilbild von SOLUTIONZCFR
SOLUTIONZCFRvor 5 Monaten

Those of una wey dey understand weyin Kolu dey talk, una sure say una no get mental disorder?

Profilbild von Mr Lantern
Mr Lanternvor 5 Monaten

W in d fvckin yansh. We outside 😂🤣😂🤣😂🤣

Profilbild von kayefi
kayefivor 5 Monaten

Why this guy skit always dey chaotic but absolutely hilarious.

Profilbild von ZIK STUDIOS
ZIK STUDIOSvor 5 Monaten

What is this God abeg ooooo🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Profilbild von Holypsalm johnson
Holypsalm johnsonvor 5 Monaten

Oh boi, this is so hilarious & chaotic, nah so i burst laugh among my boys. Dem think say Army don pay me new salary increment 🤣😂😆

Profilbild von TRUTH🎖️
TRUTH🎖️vor 5 Monaten

Which combination be this abeg 🤣😅

Profilbild von Protege Precious
Protege Preciousvor 5 Monaten

Kolu don't kill me please Kolu suppose to get his own interpreter wey go dey interpret his language Infact his language suppose dey curriculum for school

Profilbild von Ezeugo🦅🦅
Ezeugo🦅🦅vor 5 Monaten

W’s is fvcking yansh we’re outside 😂🤣😂🤣😂

Profilbild von Olasticity
Olasticityvor 5 Monaten

Ws in the fucking nyansh 😹..Chaos!

Profilbild von Blackmind
Blackmindvor 5 Monaten

First time funnybros do sth wey funny tru tru lol

Profilbild von ØLU
ØLUvor 5 Monaten

@Owoblow007 God abeg no let anty Ramota use AI picture catch me o.

Profilbild von LALA
LALAvor 5 Monaten

Kolu change the whole thing 😂

Profilbild von Aziakpono Mark
Aziakpono Markvor 5 Monaten

Kolu words and speech na 144pixel 😂😂😂 e no dey ever bright 😂

Profilbild von Tapin Blogger 🚨
Tapin Blogger 🚨vor 5 Monaten

@Maxifocus2 Kulo tear me 😂😭😂 Wss in fvkin nyash

Profilbild von trader_ psychologist _
trader_ psychologist _vor 5 Monaten

Funny bros at it again 😅

Profilbild von Victoria Olamide👸😍❤️
Victoria Olamide👸😍❤️vor 5 Monaten

Laugh wan finish me oooo🤣🤣🤣🤣🤣

Ähnliche Videos