Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
What did I just watch 😂😂😂😂😂😂
613,821 просмотров • 2 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 47

😂😂😂😂😂😂 As I hear epeeee I quickly remove my meta glass because am using the hearing aid 😂😂😂😂😂 Epe keh

lol

I don't understand Yoruba but I laughed my stomach out 😂😂😂

lol

Ora for Ora

Wahala 😂😂

Make I no lie if then no born me for Nigeria I for Don commit suicide.. Cos wtf us this 😂😂😂

lol

Omo as i hear epe, i quickly remove earpiece 😂😂

lol

The moment I heard eppeeeee, I was like he don price 🤣🤣🤣

Omo 😭😭😭 this country matter don tire me 😭😭😂😂 see Werey’s

lol

Àṣẹ wa 🤲🏿😂

Yah robbi 😂😂😂

E gbe Olorun Oba tobi

Se everybody ti wa ya were ni Nigeria ni !

😂

@tofunmii__ As I hear “epe” I ended the video. I no Dey involved again. lol 😂

@tofunmii__ lol

They're the new big deal😂😂😂

😂😂

that werey wey wear blue no fit do adura, na only epe him sabi😭

Ma ri anu gba lagbara olorun, which kain curse be that

@_sergiotun The girl turn Alfa and herbalist to pastors 🤣🤣🤣🤣 somebody shout power 🤣🤣

That guy don jam ham with 3 factor authentication 😭😭😂

Omo. Na once I shift my phone. Epe ke 😂

lol

Hope no dey for this country again

Lmao she dy yarn matter , make that guy collect.

lol

@Yourfavboy495 Epe buy 1 get 3 free😂😭

😂 awon weyrey

Epeeeeee 😂💔

Can someone tell me what their saying? 😭

Omo wetting be this 😹😹😹😹😹

😂😂😂😂😂

😂😂😂

Ah! Moyeeee😂😂😂

Epee sef suppose be the least thing Dey for do for that bro “idanmu de ba o”😭

Omo the curse go far oo

😂 😂 😂

😂😂

Everybody don dy fraa na why tinubu no take him citizen serious anymore 😂 WtF is this bayi

Jesus Christ I rebuke every negativity from this video😭

Oluwa oo😂😂😂

I love Yoruba d!e 😂😭😭
