Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
What did I just watch ?? 😭😭
51,992 Aufrufe • vor 5 Tagen •via X (Twitter)
54 Kommentare

Aghh aghhh 😭

I wan run mental 😭😂😂

Guy abeg when u dey post things like this no forget to tag am as sensitive media I bin dey chop food like this 😭

😭😭😭😭😭 sorry 😂😂

😭😂😂

Ahh Where una de see this kind girls

😭😂😂😂

😂😂

😭😂😂

Like eeeeee, ahhhh🙄🫢🥺🥺🤯

😭😂😂😂

Same girl someome is tryna bag 🤦♂️

😭😭😭 she no even reason am

Eewww😭😭💔

😭😂😂😂

na kolo full life now o guy

No be lie

Even pikin wey I born, I no sure say I fit suck am.😭😂😂😂

You’re not a good woman your mom did 😒😒😒

Hnnn

😭😭😭

You help him to suck the catarrh keh Abi na me no hear well?

😭😭 you hear well o

Has I hear catarhhh nah once I mute😭

😭😂😂😂

Where I fit see this kind girl

😂😂😭😭you no real

Very anyhow setting

😂😭😭

Ew!

😭😂😂😂

Wtf 😳 Suck Wetin

😭😂😂😂

For this small pikin

Dyg😭

Did I jus hear ex , normally hand suppose meet both of una , even u wey post ham ☹️☹️

😭😂😂😂

😭😭💔

😂😌😂😂

Je ho va😭

Guyyy😭😭😭

@_bamiszn_ Her eba deh frigde, most of this Gen Z no Dey use mouth blow their pikin nose talkless of a man…🙄😂

our mom did that stuff too, no biggi, wife material 💯😅

Abu

Rubbish

Nawa oh 😂

Ewww

😂😭😭

Mumu for love

No be small

Nothing person no go hear for this love matter

😂😭😭😭

Lemme cry on behalf of her

Like wtf 😳
