Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
What did you notice about this video?
34 Kommentare

Nigerians are too spiritual😭 It might actually be harmless dancing, no be everything be juju 😂

She was using that handkerchief to rub the ladies butt Abi na me de see ma like that ?

💯💯💯

Life of the party. She might not even high on anything. I know of a lady like this, very playful yet disciplined. They only do this with their closest of friends, shame go day catch u on their behalf sef

Make una no fear na wetin the baby wey Dey her Tommy want be that. Normal normal she no Dey behave like this

Why do I feel like she’s putting juju on the lady or something?

Una done give this woman elle abi

Warey ti yo bam 😭😂😂

She is pregnant...she is making sure her frd get belle fast fast

Shayo na bastard

Drama queen, nothing but happiness 🥰🥰🤪

Na the bride girlfriend be that

Na her secret lover be that…

Na romance be this na

Spiritual wife

The husband will always be laughing at home like weray. Ladies like this are simple o.

Evil doers

Yoruba lesbian don marry

lol. That woman na drama, life of the party, that one friend that will make ur party fun

She done go drink Wetin no good😂😂

Imagine say man do this kind thing

On colors!!!!!!!

The lesbian in her

Dat woman na transgender, she con see her crush when she be man

lol…. They are sisters oo😂😂😂

I think say na dele o

She is just happy jare

You people are too superstitious in this part of the world

She’s drunk

Men can’t relate 🤣🤣🤣🤣

She’s just a horny mutherfucker you can see her eyes. Almost as if she’s cuming 😂

All I see is friends having fun. Two women were doing the same thing to her in the beginning of the video. Where una see juju

Na Joy

I think she’s high
