Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
What do we call this. Big boy or Foolishness?
46 Kommentare

Na fake Hennessy They filled it up with soft drink Them born am well make him waste the real One . See the guy shirt self.

I bren reason this partan with you ohh bro

Give him 3 months....he shall see signs and wonders

Lol ๐ ๐ ๐คฃ ๐น

This is why they go broke after 2 years despite touching $100k

They never learn

Nothing concern me with ppl like this

Nothing should bro

If your skin no full no put body

No be lie

Na so he for money wey you no work for

Honestly nonsense

To what degree ๐คทโโ๏ธ

Really shocking

๐น๐๐๐! ๐ โ๐๐๐ ๐ ๐๐ก ๐กโ๐ โ๐๐โ๐๐ ๐ก ๐๐๐ฃ๐๐

I completely agree

this is fake henessy

You think so

I no really understand๐ญ๐ญ๐

E shock me here

When p00r man pikin touch money, the constant urge to show case it is very irresistible. Let's imagine dangote kids doing this just to prove there's money... U can't imagine right?? Yh, me too

Try that in my lounge and Iโd get you a mop and a bucket.

If foolishness was a person

Nothing concern me with people like this, na them dey tell the world wetin dem do for you or carry screenshot come outside... I rather just respect myself it no get money wey you want offer me wey go feed me till I go leave this world

This is the difference between those that made money legally and illegally. You can not work writing codes for 6 months to build a system and this is what you spend it on.

Nothing but foolishness

Lol ๐

Am not against the boy, is his thing he's doing bcos you don't know how he made his money..but whom am focusing on is the lady..I must tell if you know any lady and she tells you she don work a place like this if before you have intentions of marrying her rethink

Club weg u shut down today, go open the next day....na brain jazman dey use...cause tomorrow dey!. @erigganewmoney

Stupidity and spirit of wastefulness. That money for that drink could feed someone or help better a life.

Monkey...money dem thief brain nu dey to spend am sha

When you get your own money use am do anything wey hungry you

Stupidity of the highest order

Very foolish guy

He go remember

MUMU

This one is more than foolishness ๐๐

Foolishness!!! lol foolishness wey boys been dey exhibit for 2005/6 na im dis idiot dey display now ๐คฃ

Nothing concern me

Only low IQ people behave like this.

I remember when my junior one Dey do this 2015-17 them later Dey regret am now ๐คฃ

Until he's broke, he'll learn the hard way

After all her foolishness, her babe go visit me and I go

Make he go ask him senior for street how dem life be after living a youthful exorbitant life in the past. Enjoy your life lolโฆ.

big foolishness ooooo

Na him money
