Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
What do you observe in this video? 👀
44,260 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Zlatan no like as odumodu dey smoke inside him store

I observed say you don turn Gistlover overnight

As super eagles players no dey bribe am again he turn Gossipmiltv once lol 😆 😂 🤣

Observe you no dey there sir

Zino!!

Are you actually a sports journalist? You de move like instablog nowadays

Some guys having fun

Zlatan and Odumodu dey feel the gbedu

Who never chop today?

Odumodu and Zlatan energy🔥🤲🏾

Zlatan dey enjoy the song

Ibile too dey vibe

I don’t see anything in it

They are dancing lobatan

What do u observe in this video ?

Zlantan no send OF

Upcoming feature. E go mad ooo

Zlatan verse go too tap for this song bro

See Zlatan dey smile😂

Hope all of them are not high 😂🤦

I no observe anything o

Omoh please ehee me na too pay my debt and my sought things for school the my mind now,please employ me so I can see money to sought myself out.. I do cleaning, cooking and even laundry I am ready to do, I also sell jalab please patronize me. Thank you very much @PoojaMedia

Like wetin oo bros?? Nothing wey the Elon money no go make u post

I can’t find anything oo

Zlatan was beating the guy chest to stop

Zlatan and people dancing

I’ve replayed it 🔁

Pooja don turn instablog las las

I think zlatan dey cook something

Nobody day smoke backy yet 🤣🤣🤣🤣

Odumodu na jealousy 🤧

Nothing sha get moneyv

Na just Zlatan vibe I like
