Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
What do you think about Argentina vs Benin first half?
12,054 просмотров • 5 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 30

Probably a penalty😂

See as your eyes dey red Go and sleep 😂 Messi is king

We all know infantino is in the dressing room currently negotiating penalties with Benin Pessi has failed to score open net, how is it benins fault?

@AnfieldEra123 It’s planned match bro they just want to make it about Messi

POV, Penaldo looking for penalty to score in 2097 in Portugal national team 😂😂😂

This man no kill me abeg 😂😂

That messi greatness dey give u sleepless night

Messi jejely play Benin like this, when Ronaldo time comes he fit talk sey na France hin wan play. 🤦♂️

Make e no happen seh We wan cook watin no good 😂😂😂

Some QPR settings 🤣🤣

Omor make your pikin no come get this your kind of mentality oo 🤮

This guy go later stand for traffic naked de scratch preeq , mark my words , Messi matter go make you craze 😂😂😂😂

Shebi na u open mouth talk say no banterr dis night hypocrite

Hey guys if you new here his running mad😂just help guy like

lol 😂 the mumu rush come make this video so e fit push agenda say Benin players calm down make Messi win , this man too foolish oh , and na person born this thing so tufiakwa 😂😂😂😂

😁😂😁🤣

This guy legit had the Face of an idiot

Nah pk all the way 😂😂😂

Bro there is time for everything Gay

How e come be now

So you dey active around 1am to witness greatness?😂

Nah now we need that script wey una dey accuse us of

See the werey mouth like cow pussy

have some respect nigerian

God go bless you

No Infantino 😭😂

Messi just Dey try score

Active man.

YOU JUST GET HATE FOR HEART😂 I PRAY YOU FIND LOVE

Nor be lie 😂

