Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
What do you think about concrete chairs?🤔
41 Yorum

This is total rubbish.

Na u sabi oo

Make relationship people fight no start from here. 🙏

🤣🤣

How person go even dey comfortable?

I wonder o🤣

@Itisdegz If you mistakenly knack head for here, you are gone 😂

Make my nyash dey pain me?

That your yansh wey strong pass the concrete?

No way Me that have flat nyash This one will press it inside more

Una go dey give una village people ammunition

Just imagine, during argument your opponent push you to that chair 🤣🤣

All this because they don’t want anybody to sleep on the chairs 😭😭

You go use am for your house?

@big_yemm Yes I like am

If you do anything inside that house, concrete evidence dey!

The Ideas that tinubu made people to create these period may never be experienced again.

If they mistakenly throw you on one of this chair you are gone oh

What if you want to move them?

@saviosantos24 Maybe he owns the house

Whoever came up with this idea don smoke serious weed

For those asking for the background song use the link below to stream

Coming back from work late night tired and wanna feel relaxed Gbammm your head knack concrete Adieu papa😂

If your toe mistakenly hit this one..you will be amputated

You can’t raise kids in a house with this concrete chair It’s even dangerous to your health as an adult if you sit on it for long

Imagine using your money to buy something that’ll kill you

This one ma among 1000 ways to die😅

You no fi carry babe throw for chair 🤦🏽♂️😭😂

This is never recommended for couples about to raise kids

Imagine you and you babe Dey play and she push you by mistake and your back hit this thing called chair na once you go burst cry.

Until my jnr brother collect remote when I dey watch Spartacus I come mistakenly jam him head for chair

Looks good till there's an argument in the House that involves two people fighting and one hits head there and that's the end

Invention that is not needed

Poor man thinking Dey mad sometimes 😂

This has to be for a funeral home or something

Yansh go pepper my visitors tire

-Easy to move around -A good pain relief -Visually pleasing -Soft and gentle -good for restaurants and offices A good buy for me✅

Your wife go swear for you cause na she go suffer am

E NO GO PASS ILLORIN PEOPLE

Una sha dey always try taste how 6feet take be, that’s very nice 👍🏻

Which kind rubbish is this
Benzer Videolar
What do you think about Keanu Reeves and his girlfriend… 🤔
꧁♛𝓑𝓵✯𝓷𝓭𝓲𝓮𝓼♛꧂
77,678 görüntüleme • 4 ay önce
