Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
What do you think?
48,534 Aufrufe • vor 11 Monaten •via X (Twitter)
33 Kommentare

God go punish this boy for wasting my time ooo 😭😭😭🫵😂💔

You did well actually, but make sure this is the last time you ever attempt producing anything, not even babies

The mixing rn

When e reach to de beat content creators make una leave this one for me

See the seriousness wey I put in watching this video … Omo they need arrest this guy before close of business…

Bia this boy do apology video under the rain by 12pm tomorrow 😒

Thanks for making me proud 🥹

I Dey try listen attentively

God go help me take Una 😭😂

You no fit make am 😏😏😏

Wetin this guy mix?

Omo 😭 he caught me off guard 😂

Many are mad, but few are roaming 😹💔

Can't believe I was actually expecting something good

Na ragebait

If I no collect my data money I no go komot for here.

Make e no be like e dey proud... 🤣🤣

This poster and this guy don mad Cos tf is this noise

See me wey dey expect one wicked mixing🥴

This noise not music 😣

Don't ever think of even producing babies. The result will be as catastrophic as this bullshit

From the intro, you’ll be expecting something epic but then he said “mind blowing”

This guy is not okay 😭

This person suppose pay for the damage he did to my ears

Absolute noise 🤦🏾♂️😂😂

Me if I see this guy rn 😂😂

Na one of the effects of colos be this

Yabaleft carry am pass go yaba go meet him kind

Truuuuummmmmppppppppp! Come and get this boy

Oya return my data😏 Ewu😏😏

I knew I shouldn’t have trusted him but I’ did

Everywhere just d y GBA

Nothing
