Loading video...
Video Failed to Load
What flag is this abeg
11 Comments

Kingmaker1 year ago
Imagine a man doing this to a female DJ. Don't say anything, just imagine it. And while imagining it, also try to picture the comment section. Again, don't say anything, just imagine.

Solar Heavy1 year ago
does this represent Miami?

Lets Win Together 🏆🙏🏼1 year ago
This type can’t stay in a man house nah black flag

Dapsy𓃵1 year ago
What is she expecting the DJ to do

logicoversentiments1 year ago
She for just open breast for the DJ as e Dey inside cage so

Bring Neymar back1 year ago
She fit be transformer like that oo

BEEJAY FC1 year ago
Una go see yabaleft patient wey sneak out, una go dey ask which color of flag is this?? Are u people okay

Relatable1 year ago
Why is she biting iron 😂😂 Tori olorun You this people will nor kill me

E-BANGER 🛸1 year ago
Na kongi dey make this one chop iron?🧐

Oloruntoba Oluwasegun1 year ago
She can't hold her self again 😂😂😂 things wan sup

Ambassador Orisa🇬🇭🇺🇲🇳🇬1 year ago
Why ? His performance has been poor
Related Videos
0:48
Sensitive content
what flag is this
lapak
234,168 views • 10 months ago
