Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
What flag is this abeg
11 Kommentare

Kingmakervor 1 Jahr
Imagine a man doing this to a female DJ. Don't say anything, just imagine it. And while imagining it, also try to picture the comment section. Again, don't say anything, just imagine.

Solar Heavyvor 1 Jahr
does this represent Miami?

Lets Win Together 🏆🙏🏼vor 1 Jahr
This type can’t stay in a man house nah black flag

Dapsy𓃵vor 1 Jahr
What is she expecting the DJ to do

logicoversentimentsvor 1 Jahr
She for just open breast for the DJ as e Dey inside cage so

Bring Neymar backvor 1 Jahr
She fit be transformer like that oo

BEEJAY FCvor 1 Jahr
Una go see yabaleft patient wey sneak out, una go dey ask which color of flag is this?? Are u people okay

Relatablevor 1 Jahr
Why is she biting iron 😂😂 Tori olorun You this people will nor kill me

E-BANGER 🛸vor 1 Jahr
Na kongi dey make this one chop iron?🧐

Oloruntoba Oluwasegunvor 1 Jahr
She can't hold her self again 😂😂😂 things wan sup

Ambassador Orisa🇬🇭🇺🇲🇳🇬vor 1 Jahr
Why ? His performance has been poor
