Loading video...
Video Failed to Load
What happened to cuppy?
25,514 views • 10 days ago •via X (Twitter)
34 Comments

She day old na Person no fit old again But the girl be like who day smoke cannabis sha😕😒

I for talk say Cuppu don dey take ice but I no wan go kiri kiri

what’s happening to my cuppy though? 🥲 she used to have more flesh. this doesn’t look like just any weight loss.

I still love her even like this 🙌 Who go help me make I meet am

She dey miss me na why

She's aging beautifully

She de on diet

Alot guyyy

Seun you sef ehn😂

She don mature,Notting do her

She dey diet

Omo 😭😂

Say no to drugs 😮💨😮💨

Them say she dey smoke 😂😂😂💔

If lion comot from that place wey she dey now

Omo be like this her man situation dey effect her oo

You no fit rest untill u reach kuje

Seems fine to me

She's now a vegetarian She even owns a farm now .

She's a copy of her former self. 💔

Maybe stress

She is aging

She looks homeless

Maybe na that stuff

'I don't a man " just wait till your time start ticking

Her neck long like giraffe

Deep down, she's mentally down 😕

If I talk now them go find me

She's aging of course Menopause is currently coming

She commot belle way I give her

She loose husband and still never know the time she will marry

Maybe she's taking efo riro

No make up

Leave her alone
Related Videos
Sensitive content
Asake — “I will marry Tems, I will knock cuppy👀👀 I can’t date cuppy, I feel like rich girls are hard to satisfy”👀👀🔙
IamJP 🪖
390,196 views • 5 months ago
