Loading video...
Video Failed to Load
What has gone wrong with Antoine Semenyo
19,636 views • 1 month ago •via X (Twitter)
34 Comments

Na Doku wey no Dey around cuz all this rubbish

🏆 Scored the winning goal in the 2026 FA Cup final — his 72nd-minute backheel beat Chelsea 1–0 and won City their 8th FA Cup. This is by far his biggest moment for the club. � Manchester City FC +1

Kanta make God no punish you oh, which one be Chelsea useless club as how nah

When e play well U no go call out nw wa e no try u dey call am out

Leave chelsea talk focus on your team citizens for life

Omo

@abazwhyllzz Una really think say semmenyo good? lol

semenyo is my goat o but him need bench small person weh dey use two leg o . they just dey waste Harland strength . How can we be scoring only 1 goal 🥅 in every game. @mancity

Oga you go fyn anoda club support. Naa to only talk down on player you sabi, you no dey see dem wen dem Dey perform! Plastic fan!!!

He couldn’t even do the basics guyyy

I swear na bench him go collect Ball control nothing Mumu ,na even to sell am self Like this guy no good for 1v1

Can’t wait for doku to return man

Very poor performance

Very useless guy 😭

Use English Sir. 😃

Bros Chelsea is bigger than mancity I hope you know that?

Eii Chelsea wetin we do una wey Mk small pikins Dey talk whatever come to their minds for us 😂

wetin do am

Bro stop acting like a mad man 😂 for just one game you day always talk to fast later you go change mouth.

E belike say you Dey mad Chelsea kill ur life

Omo make he day go jor

Chelsea is too big for him, Crystal Palace would be better.

.

He needs to improve himself as a winger

What has semenyo done 😢

I happy as na you talk am 😂

Very full guy.. slowing balls down

God won punish you Guyyy 🤬😂😂😂

God go punish you Chelsea na useless club Abi 😡😡😡😡

😀🤦♂️😂

You very stupid failed comedian

Stfu

See this foolish person oga Chelsea and man city no be mate

Werey see ur mouth 👄 😹😹😹
Related Videos
Antoine Semenyo shares a special moment with his family 🩵
Emirates FA Cup
423,297 views • 5 months ago








