Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

What has gone wrong with Antoine Semenyo

19,636 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von iam_dayo🏴🌎
iam_dayo🏴🌎vor 2 Monaten

Na Doku wey no Dey around cuz all this rubbish

Profilbild von Motion✨🔥
Motion✨🔥vor 2 Monaten

🏆 Scored the winning goal in the 2026 FA Cup final — his 72nd-minute backheel beat Chelsea 1–0 and won City their 8th FA Cup. This is by far his biggest moment for the club. � Manchester City FC +1

Profilbild von wise
wisevor 2 Monaten

Kanta make God no punish you oh, which one be Chelsea useless club as how nah

Profilbild von The_300 IYOO
The_300 IYOOvor 2 Monaten

When e play well U no go call out nw wa e no try u dey call am out

Profilbild von Slything
Slythingvor 2 Monaten

Leave chelsea talk focus on your team citizens for life

Profilbild von BANKS ❄️
BANKS ❄️vor 2 Monaten

Omo

Profilbild von PAPPII 🇬🇭 ⚽️ 🇨🇦
PAPPII 🇬🇭 ⚽️ 🇨🇦vor 2 Monaten

@abazwhyllzz Una really think say semmenyo good? lol

Profilbild von asap papi
asap papivor 2 Monaten

semenyo is my goat o but him need bench small person weh dey use two leg o . they just dey waste Harland strength . How can we be scoring only 1 goal 🥅 in every game. @mancity

Profilbild von Owen
Owenvor 2 Monaten

Oga you go fyn anoda club support. Naa to only talk down on player you sabi, you no dey see dem wen dem Dey perform! Plastic fan!!!

Profilbild von Nyler
Nylervor 2 Monaten

He couldn’t even do the basics guyyy

Profilbild von Onyedikachi Treasure
Onyedikachi Treasurevor 2 Monaten

I swear na bench him go collect Ball control nothing Mumu ,na even to sell am self Like this guy no good for 1v1

Profilbild von IG_SAMMY_7
IG_SAMMY_7vor 2 Monaten

Can’t wait for doku to return man

Profilbild von Zygote studios
Zygote studiosvor 2 Monaten

Very poor performance

Profilbild von DAMILOLA 🩵
DAMILOLA 🩵vor 2 Monaten

Very useless guy 😭

Profilbild von CONGRATULATIONS
CONGRATULATIONSvor 2 Monaten

Use English Sir. 😃

Profilbild von Bob
Bobvor 2 Monaten

Bros Chelsea is bigger than mancity I hope you know that?

Profilbild von SuPa
SuPavor 2 Monaten

Eii Chelsea wetin we do una wey Mk small pikins Dey talk whatever come to their minds for us 😂

Profilbild von 𝗪𝗮𝗷𝘂
𝗪𝗮𝗷𝘂vor 2 Monaten

wetin do am

Profilbild von Lamba Water🧜🏽‍♀️
Lamba Water🧜🏽‍♀️vor 2 Monaten

Bro stop acting like a mad man 😂 for just one game you day always talk to fast later you go change mouth.

Profilbild von Kingsley buchi
Kingsley buchivor 2 Monaten

E belike say you Dey mad Chelsea kill ur life

Profilbild von AKO
AKOvor 2 Monaten

Omo make he day go jor

Profilbild von offixial~Djstikz 🎧🎧🎧
offixial~Djstikz 🎧🎧🎧vor 2 Monaten

Chelsea is too big for him, Crystal Palace would be better.

Profilbild von 𝓓𝓲𝔃𝔃𝔂 🐆
𝓓𝓲𝔃𝔃𝔂 🐆vor 2 Monaten

.

Profilbild von Ololade_Too_Sure 🩵
Ololade_Too_Sure 🩵vor 2 Monaten

He needs to improve himself as a winger

Profilbild von Alan Cash
Alan Cashvor 2 Monaten

What has semenyo done 😢

Profilbild von thebigfigure25
thebigfigure25vor 2 Monaten

I happy as na you talk am 😂

Profilbild von Aristocrat_of_the_trenches
Aristocrat_of_the_trenchesvor 2 Monaten

Very full guy.. slowing balls down

Profilbild von CFC_ADEOLA 🇦🇷
CFC_ADEOLA 🇦🇷vor 2 Monaten

God won punish you Guyyy 🤬😂😂😂

Profilbild von Akinwunmi
Akinwunmivor 2 Monaten

God go punish you Chelsea na useless club Abi 😡😡😡😡

Profilbild von UCHENNADO
UCHENNADOvor 2 Monaten

😀🤦‍♂️😂

Profilbild von kates fashion home
kates fashion homevor 2 Monaten

You very stupid failed comedian

Profilbild von Pascal
Pascalvor 1 Monat

Stfu

Profilbild von Emmy
Emmyvor 2 Monaten

See this foolish person oga Chelsea and man city no be mate

Profilbild von Fortunate
Fortunatevor 2 Monaten

Werey see ur mouth 👄 😹😹😹

Ähnliche Videos