Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
What I ordered vs. what I got.๐๐ฅน๐
188,608 Aufrufe โข vor 3 Monaten โขvia X (Twitter)
67 Kommentare

See sweet love ๐, no girl for this life fit pressure me, talkless of one wey get infection for toto, nah nah

No be for body ooo na Toto๐๐๐

๐๐๐คฃ body keh na toto o ๐

The guy talk full ground as he talk the babe matter I just dey laf, omo, so many men out there na ๐ง for these girls o, the guy just dey spend dey go until his eye clear ๐

Any think for big yanch

Omo yansh mad gan

Loi ๐๐

Her or Ivana

Rather Her or infection ๐ซข๐ฅน

I never knew Tunmise could turn out to be this evil.๐ฉ

The heart of a man is w!cked ๐ญ๐ญ

๐น

Pum am well joor

Anything for content ๐ฅฒ

Aswr๐

Infection relationship

Loi๐๐

lol , they feel say them fit pepper anybody for here last last , na them chop pepper

Nah breakfast ee go reach everybody ๐

God When vs God never

@dkdkggga De one oppress me

Get in jor ๐

Dis one don enter well well

As dem day show affection, Dem day share infections๐๐ฅ

Na W infection

U are a fuuull ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐

Omor no be me ooo,na dem

Is she ok

Sheโs getting better now

Get in jooorr! ๐๐

๐๐ฅน๐น

๐๐๐๐

E really reach to lah?๐

Online no real at all ๐๐

Omor aswr

๐

Omor lah ooo,wait for your turn

How E come be now

Una go cryyy๐๐๐น

Give us one reason why you are posting this ? To do what exactly with it please

Na only me u see post am???ehh Oga,abeg ooo

๐๐๐

@funnyviral_vid Omo e reach to lah ooo๐๐๐

Asin guy๐๐

@funnyviral_vid Ajeh๐

Yawa๐คฃ

๐๐

๐

Lah ooo๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Ur turn fit come ooo

Premium tear

Ajeh๐๐

Shey una talk sey na oppression una bin wan put us.......how e come be nau

Na infection de come put themselves

God no fit let me collect that kind order o ๐๐

Ukebe order ๐น๐คฃ

Likeeeeee two of them eh ๐

Na lie jare ๐ Women always have this card to play when there is issue in a relationship. They know domestic violence and rape allegation sells like Fruit salad

Aswr๐๐

That's really frustrating when orders don't match expectations.

Two of una na love and infection

One an love,the other one infection

๐

@NJKJVGU ๐

Wssss infection in the fucking chart ๐๐๐

Sharp๐๐
รhnliche Videos
Sensitive content
Sabinus don go find wife online ๐๐ญ What he ordered vs what he got!!
Awesome
97,818 Aufrufe โข vor 3 Monaten
