Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

17,758 Aufrufe • vor 8 Tagen •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von Kaycee
Kayceevor 8 Tagen

Guilty conscience Wan kee her

Profilbild von Mobile Barbie 🧚❤😇🔅
Mobile Barbie 🧚❤😇🔅vor 8 Tagen

Nawao! Men don suffer Now nobody is calling for the arrest of that woman for assault.

Profilbild von nkwụchä abụlọ ụjọ🦉👀
nkwụchä abụlọ ụjọ🦉👀vor 8 Tagen

When she said "Wetin dey woray you" I knew where she's from and her action was born from guilty conscience.

Profilbild von FX_Nonny 📊📈
FX_Nonny 📊📈vor 8 Tagen

I pity Benin men 😭😭😭

Profilbild von ÒKÌKÌ-ÓLÁ
ÒKÌKÌ-ÓLÁvor 8 Tagen

so if the guy slap her back they will say them dey beat woman? hmm

Profilbild von ifesinachi
ifesinachivor 8 Tagen

Ashawo no Dey like make dem caller am ashawo Howfar who bi that fat elephant wee wan enter person 😂

Profilbild von Mafia Boss
Mafia Bossvor 8 Tagen

Foolish woman, I pity the husband if she has one

Profilbild von Ibezim Friday
Ibezim Fridayvor 8 Tagen

They will first go physical with a man because she knows there is a toto man guard close by to defend her.

Profilbild von Saint Barnabas
Saint Barnabasvor 8 Tagen

So this women's are ashawo.. See them Ashawos don pick offence

Profilbild von Nze JP
Nze JPvor 8 Tagen

That woman they Support APC because not to hear pigeon English be the problem na wether U understand it?

Profilbild von President Eniola Daniel
President Eniola Danielvor 8 Tagen

She’s guilty and she couldn’t hide it 😭🤮🤮

Profilbild von Goddon
Goddonvor 8 Tagen

God know say I go slap her back immediately

Profilbild von Fortyfive Cent 🐐
Fortyfive Cent 🐐vor 8 Tagen

Stray bullet hit her 😆. No ashawo like make them call her ashawo even if na joke. Na guilty conscience dey worry her cause the guy no call anybody name..

Profilbild von chimaobi kizito
chimaobi kizitovor 8 Tagen

I pity any woman way go raise hand say mk he slap me na immediately he will collect as far as I no touch or insult you omo dey ur lane oo, I dey get hot temper

Profilbild von Ogochukwu
Ogochukwuvor 8 Tagen

He does the content with tha woman that slapped him. The did the same in Aba

Profilbild von Emmaebuka
Emmaebukavor 8 Tagen

They're all guilty 😂😂😂😂😂😂

Profilbild von Danny Bravo CEO
Danny Bravo CEOvor 8 Tagen

Nothing way you wan tell me this woman attacking him have in one way find them selves in this category, because he didn't call their name or spoke to them directly clear conscience fear no accusations

Profilbild von comrade 😠😠😡
comrade 😠😠😡vor 8 Tagen

Dat woman hand no clean 😒

Profilbild von N9 Vibe 🇳🇬 ♥️🚀
N9 Vibe 🇳🇬 ♥️🚀vor 8 Tagen

I hardly hear say edo women get husband because them they k!ll them like fly, only landlady everywhere lol 😂

Profilbild von ChuksBerry💡🍓
ChuksBerry💡🍓vor 8 Tagen

Make the woman husband observe her well she's guilty of everything the man said

Profilbild von PAROLE CHIEF |*ElesDee*|
PAROLE CHIEF |*ElesDee*|vor 7 Tagen

Women learn to keep your hands to yourself... if dem punch her now and she collapse nau

Profilbild von Big Pabs
Big Pabsvor 8 Tagen

aswear this woman na ashawo, cause why she dey vex like this 😹

Profilbild von IKENNAYA
IKENNAYAvor 8 Tagen

What if he decides to press charges for assault?

Profilbild von Cofftoons
Cofftoonsvor 8 Tagen

Her old profession🤧 E pain her reach bone😂

Profilbild von Spirit Child
Spirit Childvor 8 Tagen

That guy na mumu cos the kind beat wey that woman go collect for my hand I swear na ICU them go rush am

Profilbild von X_boyy
X_boyyvor 8 Tagen

Nothing vex ashawo pass when person call m ashawo

Profilbild von iMular
iMularvor 8 Tagen

But Wetin reach so.. why she jack am for shirt?

Profilbild von Klasiq
Klasiqvor 8 Tagen

I will arrest her immediately for assault so she go learn to mind her business

Profilbild von Vicent Duru
Vicent Duruvor 8 Tagen

Omo Benin Men i Sorry for Una chai😂

Profilbild von Godwin Jeff
Godwin Jeffvor 8 Tagen

Stray Bullet touch that woman

Profilbild von Michael
Michaelvor 8 Tagen

Una think say na this generation start baddies 😂 See dem retirement life for here😂😂

Profilbild von Treasure Richard
Treasure Richardvor 7 Tagen

How e take concern her self 🙄

Profilbild von Popoola johnson
Popoola johnsonvor 8 Tagen

Sincerely they need to be teaching all this nonsense content creators lesson. If Nigeria is pushing us to do anything for living, doesn't mean we should be disgracing ourselves all in the name of content. To me oo he deserves it

Profilbild von 2wo Minutes Guy
2wo Minutes Guyvor 8 Tagen

She go say he dey make noise But na market them dey anybody dey come sale their merchandise So the guy get right but for that woman to slap him Na law she fall

Profilbild von Emiowele Moses Glorious🇳🇬
Emiowele Moses Glorious🇳🇬vor 8 Tagen

Abeg wetin dey worry this overblown baby elephant 🐘?

Ähnliche Videos

Cinna slapped YourRAGE after he tried choking her 😳
0:31

Sensitive content

Cinna slapped YourRAGE after he tried choking her 😳

yoxic

1,961,239 Aufrufe • vor 1 Jahr