Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
What is all this? I need answers!😤
169,020 Aufrufe • vor 3 Jahren •via X (Twitter)
11 Kommentare

PELEZ 🕒vor 3 Jahren
Omoooo 💔 When dem go notice the guy wey sing this song for this music industry 😩 see Song God!!!! 😭 😭 💔 #knock

47svor 3 Jahren
You go mix am with insecticide 😂

Justkingphoebevor 3 Jahren
@Kcorede Stop na 😂😂😂

Faiz 🇳🇬vor 3 Jahren
Flies are attracted to things with strong smell/scent ….so no be only shit them day follow Phoebe 😂…For example they are attracted to food .good day smell?? No ….so there you go …any thing with a strong fragrance both good or bad fly go follow am

Justkingphoebevor 3 Jahren
@AbdulazeezFaiz5 Thank you joor

𝗙𝗿𝗮𝗻𝗸 𝗖𝘂𝘁𝗲𝘅 💫vor 3 Jahren
I don tell u make u stop to dey buy pef from that aboki!! U see now 😅🤣

Justkingphoebevor 3 Jahren
But I b e customer naw 😒

Bayo Otedolavor 3 Jahren
Na lofinda

Justkingphoebevor 3 Jahren
@mister_ade5 😂

Damola ⭐️♊️🇳🇬🇨🇾🇹🇷vor 3 Jahren
Next time spray insecticide instead 😂

Justkingphoebevor 3 Jahren
Haaa😂
Ähnliche Videos
0:31
Sensitive content
Honestly I need answers. This isn't making any sense.
𝐌𝐢𝐜𝐚𝐥🐉
95,366 Aufrufe • vor 1 Jahr
