Loading video...
Video Failed to Load
What is for lunch?
46,632 views • 1 year ago •via X (Twitter)
31 Comments

For here nah 8 Fufu with ewedu and ogunfe

Something whey no pass wetin i go use one hand squeeze

Food for nepo babies

All of you dey mad Nonsense food 😂 they are giving nice comment you will eat it finish the next thing is toilet has your dedicating you are vomiting 🤮 what’s salivating about this nonsense meal

I haven’t even eaten breakfast

Is this salmon

Very healthy!

Wait, that black thing na shoe polish?

I never chop breakfast first

pounded yam and egusi ooooooooooooooooooo

Exquisite diet. Meanwhile the Billpoint App got you covered. Purchase airtime, gift cards, pay for flight tickets and make other bill payments on Billpoint. You'll love it.

See how dem dey waste food......I wan cry all this big fish na this small thing she remove OMG 😳

This food na for bird abi??

Give me eba

I no sabi this food o, everything no done well😂

Casava shake

See the way am staring at her… clean environment though…

But no vex oh, na tasting be dat?

All this kind fish if you dey chop am he go be like meat 🥩

Baby shark do do do do

Where is the remaining part of the fish??

No be shark b dat

Just like that

See as I am salivating 😄

Watin be this one now?? Ehh

Omo make sense

So she done eat lunch like this, Lol…Oyibo life simple shaa😂😂

I'm sure my lifespan will increase if this lady is my wife or my mom, or just adopt me!. Atleast I should be able to live as long as methusela. 🤣

Cough and malaria

Nice

Women that know how to cook will always look more beautiful and classy than those other witches.
