正在加载视频...

视频加载失败

What is going on here?

75,170 次观看 • 2 年前 •via X (Twitter)

34 条评论

Osinachi 的头像
Osinachi2 年前

You see where them dey drag gun, you stand dey record? Omo una get mind o. 2 seconds I don mia

Wibisono Karta 的头像
Wibisono Karta2 年前

Bro should have just let this punch go through 😂

OmolowoAkande🥇 的头像
OmolowoAkande🥇2 年前

This guy reason the punishment wey him chop if not e for best that police man na why him cam down 😂

YourFavBaker🦋 的头像
YourFavBaker🦋2 年前

No gree for anybody

AIG 的头像
AIG2 年前

This bro get mind oo

Wibisono Karta 的头像
Wibisono Karta2 年前

Did the police steal his phone?

A-zed 的头像
A-zed2 年前

Make dem give am him phone na

Amarachi 的头像
Amarachi2 年前

Dem no dey struggle with gun o

obahz 的头像
obahz2 年前

Officer where is the guy phone , it’s as been in the blueprint not to check someone’s phone again

Lekan Adeosun 的头像
Lekan Adeosun2 年前

Resisting arrest and an attempt to disarm a police officer amounts to a felony. It's the only fact you can establish from this video.

LFE BABA RONALDO ❤️ 的头像
LFE BABA RONALDO ❤️2 年前

Old video

topcy 的头像
topcy2 年前

Lol @mee740 this place Dey familiar na 😂

Alaye 的头像
Alaye2 年前

Make una dey post 2yrs video upandan

Mummy boys💞💓✨💯 的头像
Mummy boys💞💓✨💯2 年前

That is Nigeria for you

Straight 的头像
Straight2 年前

Very risky

Steeze💫🚀 的头像
Steeze💫🚀2 年前

Who get the full video How e take end????

rukky 的头像
rukky2 年前

No gree for anybody

D0la 的头像
D0la2 年前

Y u go collect their phone,for what reason

£l $€ÑØR 的头像
£l $€ÑØR2 年前

I always knew they were d real criminal

Bonezworldng 的头像
Bonezworldng2 年前

This is risky

SIR BIGWIZ ❤️🦅 的头像
SIR BIGWIZ ❤️🦅2 年前

He wan finish him lol 😂

OYIN 🥰💯😍 的头像
OYIN 🥰💯😍2 年前

This force is a real disgrace to this country

Mosebolatan 的头像
Mosebolatan2 年前

Grabbing the gun of a cop equates to an attempt to disarm him and he would be justified if he shot I’m sure the gun is on safety otherwise it could easily have gone off I hope the @PoliceNG investigates this and punish everyone that deserves to be punished

Josiah Ojetola 的头像
Josiah Ojetola2 年前

Look the guy wey dey back

Omo Iya F𝔢𝔪𝔦 的头像
Omo Iya F𝔢𝔪𝔦2 年前

See Nigeria police 😭😂😂

Ọmọ Yorùbá {ỌYG} 的头像
Ọmọ Yorùbá {ỌYG}2 年前

@DAMIADENUGA wey my phone first! Before I start dey yarn wetin sup. 😭😭💀

Raylex™️ 的头像
Raylex™️2 年前

Police will play victim now.

FCB 🌍ᎷᎥᏁᎥᏕᏖᏋᏒ 的头像
FCB 🌍ᎷᎥᏁᎥᏕᏖᏋᏒ2 年前

na here e de happen oo

UB 的头像
UB2 年前

why the other mumu go stand in front of gun

Luther 🫆 的头像
Luther 🫆2 年前

Wahala full this country 😂 see as them mend police where do 6 month training

AIG 的头像
AIG2 年前

😂😂

Amino 的头像
Amino2 年前

He was like “if u collect my phone I go collect your gun”

WHOCARES💙 的头像
WHOCARES💙2 年前

Naijaaaaa polie with wahala them go recruit person wey no go school

AIKAY-OBI 的头像
AIKAY-OBI2 年前

Police collect civilian phone—Wrong Civilian collect police gun—Wrong Does two wrongs make a Right?—No Are they both wrong?—Yes Will they both be punished?—No