Loading video...
Video Failed to Load
What is going on here?
94,210 views โข 2 months ago โขvia X (Twitter)
35 Comments

Him think say them be mate ๐น

Fr ๐

baby dey throw punches! Height no even matter little man came prepared for war. ๐ญ๐ฅ๐

Him think say dem be mate

The little boy had seen his fellow mate ๐

Plenty unimaginable scenarios dey play for this life๐๐๐

Thatโs his son dear

Them dey kindergarten class together. Him just dey greet him mate

Dis toddler no go kee person e be like come out of me and u dead body go surplus ๐

Two fighting๐ญ

2 babies are fighting

I remember when I escorted my smalliish friend to his girlfriends house, and her 8 years old KId bro came signalling my friend to go play outside. I was like WTF.

Children playing their normal game

๐๐ค๐คฃ dad cracking jokes with his kid

The pikin dont kn say nah him papa ๐๐๐๐๐

Pikin no dey see am as him papa

Theyโve watched wrestling too much

The baby thought they're both babies ๐๐

๐๐ the same height different brain

The boy needs to be stopped. Haba naa! His father's mate?

The baby think their mate ๐๐คช

๐๐คฃ

๐๐๐ when papa and pikin are looking same๐ญ

Their nanny no fit stop the fight ๐ค

Him dey follow him age mate play nah๐

All em rey Mysterio๐

The boy no fit fear em papa

A minor disagreement

Kids are so funny nowadays ๐

Are they age mate ๐ญ๐

Like father, like son

Choi, just see the way the man is struggling to fight a baby Dwarfism isnโt good oh

Le nanisme est une maladie ๐คฃ

Why is Small Pee always fighting? ๐๐๐

That's probably his dad ๐ญ๐ญ๐ญ
