Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
what is going on here?
191,743 görüntüleme • 12 gün önce •via X (Twitter)
28 Yorum

Sebi na you carry video come? Na you go use your hand type wetin dey your mind. 😂

Omoo make people con talk am o 🤣

If we look am well, dem fit don smash before. Hmm this life deep gan 🤦

Na you go tell us wetin you see o

no o

I don’t want to believe he didn’t greet her, The video is cut and join but if he didn’t na dem sabi

Wetin dex worry that madam now. Dem no dey tire for beef and fighting?

Dem wan chop him work Bolanle no give them face

na you we suppose ask

never make another person talk am 😂

Ninalowo ! What a top guy . He doesn't even a fuxk about them . Smooth boy wey no send old mummies

When you meet your jilted sugar mummy.

Nothing was going on. Acting don start be that.

@CHULLY1010 She want his attention so bad . Definitely he has been ignoring her

Prolly they had an affair before and they haven’t settled their differences

Omo I get the mind to talk ham 😂😒 anybody wey wan crazy go crazy

I like as miss Shafy no look him side. Supporting a terrible government and not even living in the country to experience it

@CHULLY1010 Men don’t greet women Women greets men

Right from time, NINO B no really like their way for Nollywood like that.

Hmm. E just look like dem know themselves well but de pretend for public. Ongoing entanglement?

@AsakyGRN chop and clean mouth

The clothes too tight

For me wey no dey there 😂😂.

Nah you know wetin ur eye see

Maka💪🏽

Believe bolanle Ninolowo don yansh that woman in blue.

That miss shaffy Dey remove something from her bra 🙂

that walk says hes not here to explain himself and honestly im here for it
