Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

what is going on here?

191,743 Aufrufe • vor 12 Tagen •via X (Twitter)

28 Kommentare

Profilbild von 𝐀𝐬𝐚𝐤𝐲𝐆𝐑𝐍
𝐀𝐬𝐚𝐤𝐲𝐆𝐑𝐍vor 12 Tagen

Sebi na you carry video come? Na you go use your hand type wetin dey your mind. 😂

Profilbild von last born
last bornvor 12 Tagen

Omoo make people con talk am o 🤣

Profilbild von Sheye Billion
Sheye Billionvor 12 Tagen

If we look am well, dem fit don smash before. Hmm this life deep gan 🤦

Profilbild von sureboy 🪖
sureboy 🪖vor 12 Tagen

Na you go tell us wetin you see o

Profilbild von last born
last bornvor 12 Tagen

no o

Profilbild von The Truth Sayer.
The Truth Sayer.vor 12 Tagen

I don’t want to believe he didn’t greet her, The video is cut and join but if he didn’t na dem sabi

Profilbild von Dewdrop
Dewdropvor 12 Tagen

Wetin dex worry that madam now. Dem no dey tire for beef and fighting?

Profilbild von Pheluzee
Pheluzeevor 12 Tagen

Dem wan chop him work Bolanle no give them face

Profilbild von 𝕆𝕃𝔸𝔹☨𝕊☨ 📿☦️🍁
𝕆𝕃𝔸𝔹☨𝕊☨ 📿☦️🍁vor 12 Tagen

na you we suppose ask

Profilbild von last born
last bornvor 12 Tagen

never make another person talk am 😂

Profilbild von 'Lanre......
'Lanre......vor 12 Tagen

Ninalowo ! What a top guy . He doesn't even a fuxk about them . Smooth boy wey no send old mummies

Profilbild von Great💧🇺🇸🇺🇦🇮🇱🇳🇬🇨🇦❤️
Great💧🇺🇸🇺🇦🇮🇱🇳🇬🇨🇦❤️vor 12 Tagen

When you meet your jilted sugar mummy.

Profilbild von x_e_gun🇪🇸🇦🇷
x_e_gun🇪🇸🇦🇷vor 12 Tagen

Nothing was going on. Acting don start be that.

Profilbild von Femi Ricch
Femi Ricchvor 12 Tagen

@CHULLY1010 She want his attention so bad . Definitely he has been ignoring her

Profilbild von Mackiefrosh
Mackiefroshvor 12 Tagen

Prolly they had an affair before and they haven’t settled their differences

Profilbild von living legend🇺🇸🇳🇬🇬🇭🇵🇹💙🐐🇧🇪
living legend🇺🇸🇳🇬🇬🇭🇵🇹💙🐐🇧🇪vor 12 Tagen

Omo I get the mind to talk ham 😂😒 anybody wey wan crazy go crazy

Profilbild von Thisthingcalledfud🥗🥙🌯🌮🇧🇪🇧🇪
Thisthingcalledfud🥗🥙🌯🌮🇧🇪🇧🇪vor 12 Tagen

I like as miss Shafy no look him side. Supporting a terrible government and not even living in the country to experience it

Profilbild von Precious_Yeth
Precious_Yethvor 12 Tagen

@CHULLY1010 Men don’t greet women Women greets men

Profilbild von Seyi 🇳🇬🇰🇼
Seyi 🇳🇬🇰🇼vor 12 Tagen

Right from time, NINO B no really like their way for Nollywood like that.

Profilbild von Abiks2193
Abiks2193vor 12 Tagen

Hmm. E just look like dem know themselves well but de pretend for public. Ongoing entanglement?

Profilbild von CASHAMADUPE
CASHAMADUPEvor 12 Tagen

@AsakyGRN chop and clean mouth

Profilbild von bespoke
bespokevor 12 Tagen

The clothes too tight

Profilbild von Beta Focus 🍽️🦅.
Beta Focus 🍽️🦅.vor 12 Tagen

For me wey no dey there 😂😂.

Profilbild von Abiola
Abiolavor 12 Tagen

Nah you know wetin ur eye see

Profilbild von temi
temivor 12 Tagen

Maka💪🏽

Profilbild von Charley Henderson
Charley Hendersonvor 12 Tagen

Believe bolanle Ninolowo don yansh that woman in blue.

Profilbild von Blvck_General 🪖❤️
Blvck_General 🪖❤️vor 12 Tagen

That miss shaffy Dey remove something from her bra 🙂

Profilbild von Lucy🫐
Lucy🫐vor 12 Tagen

that walk says hes not here to explain himself and honestly im here for it