Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
What is going on in universities these days, which one is this one?😂😂
163,101 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

Precious Folakemivor 1 Jahr
Na pregnancy day as you can see 👀 😁

Mobile Scannervor 1 Jahr
Scan any documents, convert images into text, PDF files, etc. 👍

K🍀vor 1 Jahr
Wetin be this? 😂

DAMI FOREIGN🥶vor 1 Jahr
Doings

Olisaelokavor 1 Jahr
If them see real belle now them go begin fear

Victorcoolvor 1 Jahr
To put belle for this one head no go hard nd him go accept

Drichvor 1 Jahr
They're looking for their Johnny

9jaToriBurstvor 1 Jahr
Omo, which kind pregnancy day be this one na? 😂😂 Una too much for this school o! Fake belle everywhere, person wey get real one go just dey happy small. 😂😂😂

Elena💚||Elena sneakers and shoes (08148078681)vor 1 Jahr
40-45 29,000

ℙ𝕣𝕒𝕚𝕤𝕖 𝕁𝕠𝕤𝕙𝕦𝕒™vor 1 Jahr
@sammie_boi20 Make una take am easy E go soon enter
