Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
What is he doing fgs?😭
10,580 görüntüleme • 5 ay önce •via X (Twitter)
30 Yorum

Shame just wear me tinubu cap😩🤦🏾♀️

E for effort

Light skinned men 🤦♀️🤦♀️ it’s always them

See as Shame wear me gown for stranger head 💔💔

A very sh@meful act😂😂

@ekeminita This country dey sweet this one.

🙆♂️🙆♂️🙆♂️🙆♂️🙆♂️🙆♂️

General sanu keh

See his small nyash

Dey move like chameleon

Once you lead marching band for camp, this is always the outcome 😅😅😅😅

Person suppose wipe am cord for neck. Weytin be this 🤣🤣

Marching sir

Camp commandant will recall him if he sees this

At some point, popsi no look am again, boya e don crase

This one no pay attention for camp🤣🤣

Person wey be say maybe nah ghost corper sef

See fooling 😂

Bro is marching on 😂

So cringeee😭

He won salute na 😞

Una too get bad mouth for this app

He looks like Ajebo Danny

Make e go find food chop cos after NYSC that is where the real work began. May he find favours

What’s this na 😭💔

Nawa oh 😂😂

Why e no carry the certificate come the first time? 🤦♀️

I know say man no sopoz get yansh O, but what's that I see ? Na sag e sag trouser abi na lengelenge ee be?

NYSC suppose press charges 😭😭🤣

Him mama and papa chop am like that 😭 Nothing else really matter
