Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
What is Kwadee talking about? Asem oo
10 Yorum

Man's talking about plenty things at the same time

He Dey talk just how he dey rap make them send am back to studio

One time bi I encounter one guy lydat. One question I ask am, he go bring some soldiers wey go war, wey maame water cam catch dem, wey George Bush send Funds make dem search dem wey one of the soldiers say God no be ein paddy again, Charley plenty things wey I say Issokay wai 😂

The tins he dey talk be deep but the unfortunate tin tin be say, only him p3 dey understand

What I picked from this is that, he’s hurt within . He feels he deserved some awards but was ignored. Obrafuo and Lord Kenya had lots of awards than him & feels it shouldn’t be so. Again, we only look for him & ridicule him at his lowest state .

Listen to his songs and you will know he’s not really mad. He’s talking like the way he used to sing. He blended his talent with something bigger than his soul.

Chale he dey go through

He swerved the question. He didn’t want to say exactly what he has done or doing

No cares about you is what you can offer

Herh Answer b3n nie
