Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
What is this chorus! 😭🔥
169,905 просмотров • 5 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

Bro finally tap in 🎶 I’m happy all those lover boy era is over now let’s make real music

Omah lay inspired chorus yh?

Some mfs are actually tone deaf they can't comprehend this kind of sound 🔥🔥

Abeg,make Una leave this one for me alone. Na only me stream am go number 1

I will come back when this comment section don Marinate 😂😂

Come o, no be Omah lay style be this?

If I hear this at a rave I fit cry😭. What a sound 🔥

Can this bro just put hin more effort in promotion 😩

Now now una don copy Zino nostalgia music video

Well if Kanye fit go from HipHop to gospel, this one wey fireboy do no new

When the song started I was trying to get it but when “heeeyyy hozana” came up goosebumps full my body

na Dammy Krane dey save afrobeats from all this agrobeats tr@sh

Omah lay influence

As how? How much dem pay u? Abi Wch chorus😂

Finally, na person wey steal omah lay song be this😂😂😭

Chai He doesn’t know what direction to go anymore

see wetin this one dey sing in 2026 😂

Going back to church days 😂😂🔥

Make our artistes no come turn gospel singers 😒 Cus these lines na for gospel songs I hear am

Another afro-fl0p loading Waiting on dammy krane's by fire 🔥

Naso buju come overtake damola as my number one cause this one decide to de nonchalant

Omah lay … I see what you do 🥱

I see Omah lay

Lmao, Headies, go put this one for the Gospel music category 😂

Afro-rubblsh 😂 anticipating dammy krane's fire 🔥

No be nostalgia beat I dey hear so? Zino na the blue print

@sugarbynaturee Hot 🥵 Die by fire

Afro-rema

Dj go wound this song for club

finally going out of his comfort zone 🔝

MFM folks will love this 🔥

@HauwaOlukoya E good die

He is too good.

He sounds like Omah Lay
