Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
What is this mbappe guy for Christs sakes
13,524 просмотров • 4 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

since world cup start, he never allow me rest.😭

😂😂😂 I was patiently waiting for your video

Aswear na Temu Mbappe dem give madrid na the real one we just dey see

He dey play rubbish for Madrid from your mouth?? If not that this Madrid team is stupid man should be contending for Ballon d’or

Omo na Olise I dey see as the biggest beast there sha. I’m not saying Mbappe is not good o but Olise dey feed am and dey finish work for that attacking midfield. See shots on target and dribbles and passes by Olise today omo that guy too sabi abeg.

When he said the World Cup was easier than the euros you guys thought he was joking 😂

Messi no send you this ranting o

This Mbappe guy too dey punish defenders, wetin be this one na 😭

U dy hate watch France u get strength ooo

Cristiano Ronaldo: Mr. Champions league. Kylian Mbappe: Mr. World Cup Lionel Messi: Mr Copa del Rey❤️

Please called him the goat he has more non penalty goals

You go cry no worry

Messi records are all at risk ohh I forgot it’s just 1 record or 2

Oga shut up playing rubbish for Real Madrid how with 40 goals last season why did they buy him why is he attractive is it not to score. Madrid president that said others should do their job is a fool now cause you and othe idiots know better than him mtcheewww

You put am for 2x before posting?

All this messi fans with noise mbappe don bracket messi goals what's your intake in this

The guy too stingy 😭😭😭

😂😂😂💔

😂😂😂

E say na final year project lol The boy is just good

Mide 😂😂😂😂😂😂

Omo wahala de for this football

This man 😂 calm

Mbappe dey give me headache 😭😭

😂

Walahi this Mbappe nah bad boy, the way he dey give me pressure ehn

Tomide abeg no vex calm down, 😂😂😂 no worry about mbappe, Na Messi go still collect the golden boot...

He is not the cause of Madrid trophyless season

😂😂😂😂

Deschamps later comot am shaa

😂😂😂

Please don't mention injury near Mbappes name. I beg you in the name of God 🙏

