Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
What is this meal called 👀🥘?
178,298 görüntüleme • 2 gün önce •via X (Twitter)
35 Yorum

Jesus like 20 eggs omo no be to mess throughout the whole be this

This is not Nigeria, Nigeria masses can’t afford one egg per day

Food safety hygiene zero, and people are still seated there eating with gladness. Hmmn..🤔😳

Nafdac no really dey function.

This one na Egg for the ancestors

Using the same bare hands touching her face, her lips, to cook 🤮🤮 🤮

Warisdis 😂

Making food and touching her face and mouth is annoying me

Trench made pizza 😂

No be this same hand she dey use toch her face touch clothes she dey use handle this dough

Pancake bcus she mix it on the pan.

The thing sweet ehen

Food dey ooo 😂

Egg must be very affordable in this part of Africa

Before the thing done you for done use both saliva and other germs join body

Why is she using her bare hands?

what in the ghana delicacy is going on here lol

Why she con dey put hand for mouth!

You carry am come here 😁

This one na Rolex, the Ugandan street food wey dem dey roll egg inside chapati.

I have every reason to say she's Ghanaian and this Ghana

I don't care what it called 🤷 it really entered my eye and I like am 😋

Floor Frittata

Omo una dey chop ooh

Egg Masa

Na egg be that o

can’t be only eggs

Pan and egg

After they all consumed it finished they will now be messing everywhere.

Nija new pizza 🍕

That egg 🥚🥚 na complete 1 crate

Just like those street food Indians make.

Pizza 🍕 egg nah🥶

Another Indian food in a new dimensions

Why is she putting spit on her hands and someone will buy this n eat. This why I don’t like buying anything food outside wey go enter my stomach.
Benzer Videolar
Sensitive content
High protein meal🍑🥘
Simplibeauty
28,133 görüntüleme • 1 yıl önce
