Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
What is this one again? 🤣🤣
146,638 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

That’s the star Werey in the band.

See people girlfriends,tinubu as turned everyone in Nigeria to a content creator

Women self... What is bothering them is not what you are thinking about at all...😂😂😂 See wetin them set camera dey do

So na wetin I do sub to watch be this

O lord, you should have created me during the time of Adolf Hitler instead🤦🏾♂️

What about this 😀🤲🏾

The only explanation I have is that this is brainrot.

Make dem send that one with face cap to me. I can still control her with the snap of fingers.

This one na truly yabaleft 😁😁😁😁

They are dangerously sassy!😭😹😹😹😒

Papa and mama dey office dey speak proudly of their girls. The girls at home:

I wonder Richard Pryor, his visit met these girls. his comedy act, might have been a little different

Chai and they are all one man pikin 😏 sorry papa you can do better next time don't let this one's discourage you

That girl with long red skirt wan use laff kpai me for here ooh😂😂😂

This girl nah bastard 😂😂😂

Obob 😂😂😂 this girl too funny

Guess they're hungry 😒 cause wtf???

This generation don they craze small small out of frustration oh chim 😔😣I don leave 9ja for un ooooo

I been think say Na only me mad but Omo we plenrii

Some time make we de check on the people when de close to us some non de normal 😡

Thank God say una later back to life by using una self to laugh at end 😂💔

Omo… this content creator don enter another realm oooo

Hope no be one family den come from oo cos the deliverance go long be that

You go don know say Dem be deeper life girls wey dey one small private university 🤝😂

Very funny 😕 What this artificial poverty is causing in this country is not good o. 😢

Real definition of we will do anything for the money 😂Abi which kind wahala be dis😂🚶♂️➡️🚶♂️➡️🚶♂️➡️🚶♂️➡️

This ones no get brothers for house ooo😂

Talent choke, Nbl

Make dem come make I buy dem food, na hungry Dey cause this nonsense

Omo nobody reach that chicken girl 😂

😂 😂😂😂😂😂 if I no come back to this country Make I bend 😂😂🧂🧂

See what our generation is turning to 🤔 a set of crazy animals, it's well

Una go think say na joke , these ones don mad o

Their brothers need to find and deal with them for disgracing family name But at least decency dey this vid God I no wan born girl, all BOYS abeg.

Animals behavior 🤣 The on gown dey do like cat 🐈 😍
