Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

What is this one again? 🤣🤣

146,689 Aufrufe • vor 2 Monaten •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von jai the oracle!!!
jai the oracle!!!vor 2 Monaten

That’s the star Werey in the band.

Profilbild von BERNARD👑🤴🇳🇬
BERNARD👑🤴🇳🇬vor 2 Monaten

See people girlfriends,tinubu as turned everyone in Nigeria to a content creator

Profilbild von YUCEE
YUCEEvor 2 Monaten

Women self... What is bothering them is not what you are thinking about at all...😂😂😂 See wetin them set camera dey do

Profilbild von Twenty Nine Savage
Twenty Nine Savagevor 2 Monaten

So na wetin I do sub to watch be this

Profilbild von Reddit on X
Reddit on Xvor 2 Monaten

O lord, you should have created me during the time of Adolf Hitler instead🤦🏾‍♂️

Profilbild von Tosin Wayne
Tosin Waynevor 2 Monaten

What about this 😀🤲🏾

Profilbild von Nora | Pixelora Designs
Nora | Pixelora Designsvor 2 Monaten

The only explanation I have is that this is brainrot.

Profilbild von OBA
OBAvor 2 Monaten

Make dem send that one with face cap to me. I can still control her with the snap of fingers.

Profilbild von The Royal Lagos Chronicles
The Royal Lagos Chroniclesvor 2 Monaten

This one na truly yabaleft 😁😁😁😁

Profilbild von ALAGA_WURA💫💅D'👸
ALAGA_WURA💫💅D'👸vor 2 Monaten

They are dangerously sassy!😭😹😹😹😒

Profilbild von OBA
OBAvor 2 Monaten

Papa and mama dey office dey speak proudly of their girls. The girls at home:

Profilbild von James Van Sisson
James Van Sissonvor 2 Monaten

I wonder Richard Pryor, his visit met these girls. his comedy act, might have been a little different

Profilbild von endy
endyvor 2 Monaten

Chai and they are all one man pikin 😏 sorry papa you can do better next time don't let this one's discourage you

Profilbild von Döpaminë🧠
Döpaminë🧠vor 2 Monaten

That girl with long red skirt wan use laff kpai me for here ooh😂😂😂

Profilbild von blues for life 💙💙💙
blues for life 💙💙💙vor 2 Monaten

This girl nah bastard 😂😂😂

Profilbild von THATYOUTUBEGUY
THATYOUTUBEGUYvor 2 Monaten

Obob 😂😂😂 this girl too funny

Profilbild von JOINTYVILLAIN
JOINTYVILLAINvor 2 Monaten

Guess they're hungry 😒 cause wtf???

Profilbild von LEE
LEEvor 2 Monaten

This generation don they craze small small out of frustration oh chim 😔😣I don leave 9ja for un ooooo

Profilbild von Cfw_Josh
Cfw_Joshvor 2 Monaten

I been think say Na only me mad but Omo we plenrii

Profilbild von Ogieva
Ogievavor 2 Monaten

Some time make we de check on the people when de close to us some non de normal 😡

Profilbild von Lekbankz
Lekbankzvor 2 Monaten

Thank God say una later back to life by using una self to laugh at end 😂💔

Profilbild von The Royal Lagos Chronicles
The Royal Lagos Chroniclesvor 2 Monaten

Omo… this content creator don enter another realm oooo

Profilbild von Eccedentesiast
Eccedentesiastvor 2 Monaten

Hope no be one family den come from oo cos the deliverance go long be that

Profilbild von A.W.O. (Initialism)
A.W.O. (Initialism)vor 2 Monaten

You go don know say Dem be deeper life girls wey dey one small private university 🤝😂

Profilbild von Ò l ì v è r
Ò l ì v è rvor 2 Monaten

Very funny 😕 What this artificial poverty is causing in this country is not good o. 😢

Profilbild von Bereal
Berealvor 2 Monaten

Real definition of we will do anything for the money 😂Abi which kind wahala be dis😂🚶‍♂️‍➡️🚶‍♂️‍➡️🚶‍♂️‍➡️🚶‍♂️‍➡️

Profilbild von Anthony K.
Anthony K.vor 2 Monaten

This ones no get brothers for house ooo😂

Profilbild von ski_zzy
ski_zzyvor 2 Monaten

Talent choke, Nbl

Profilbild von Veriffyd Voice
Veriffyd Voicevor 2 Monaten

Make dem come make I buy dem food, na hungry Dey cause this nonsense

Profilbild von Ƭσϐɪ🦁
Ƭσϐɪ🦁vor 2 Monaten

Omo nobody reach that chicken girl 😂

Profilbild von LÉKAN LÒKÖSÒ
LÉKAN LÒKÖSÒvor 2 Monaten

😂 😂😂😂😂😂 if I no come back to this country Make I bend 😂😂🧂🧂

Profilbild von Mimi Love
Mimi Lovevor 2 Monaten

See what our generation is turning to 🤔 a set of crazy animals, it's well

Profilbild von Biggestchief
Biggestchiefvor 2 Monaten

Una go think say na joke , these ones don mad o

Profilbild von 2x 1nne
2x 1nnevor 2 Monaten

Their brothers need to find and deal with them for disgracing family name But at least decency dey this vid God I no wan born girl, all BOYS abeg.

Profilbild von Petto_bahdguy wit gud example (ODEHStar⭐)
Petto_bahdguy wit gud example (ODEHStar⭐)vor 2 Monaten

Animals behavior 🤣 The on gown dey do like cat 🐈 😍

Ähnliche Videos