Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

What is this one again? 🤣🤣

146,689 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля jai the oracle!!!
jai the oracle!!!2 месяцев назад

That’s the star Werey in the band.

Фото профиля BERNARD👑🤴🇳🇬
BERNARD👑🤴🇳🇬2 месяцев назад

See people girlfriends,tinubu as turned everyone in Nigeria to a content creator

Фото профиля YUCEE
YUCEE2 месяцев назад

Women self... What is bothering them is not what you are thinking about at all...😂😂😂 See wetin them set camera dey do

Фото профиля Twenty Nine Savage
Twenty Nine Savage2 месяцев назад

So na wetin I do sub to watch be this

Фото профиля Reddit on X
Reddit on X2 месяцев назад

O lord, you should have created me during the time of Adolf Hitler instead🤦🏾‍♂️

Фото профиля Tosin Wayne
Tosin Wayne2 месяцев назад

What about this 😀🤲🏾

Фото профиля Nora | Pixelora Designs
Nora | Pixelora Designs2 месяцев назад

The only explanation I have is that this is brainrot.

Фото профиля OBA
OBA2 месяцев назад

Make dem send that one with face cap to me. I can still control her with the snap of fingers.

Фото профиля The Royal Lagos Chronicles
The Royal Lagos Chronicles2 месяцев назад

This one na truly yabaleft 😁😁😁😁

Фото профиля ALAGA_WURA💫💅D'👸
ALAGA_WURA💫💅D'👸2 месяцев назад

They are dangerously sassy!😭😹😹😹😒

Фото профиля OBA
OBA2 месяцев назад

Papa and mama dey office dey speak proudly of their girls. The girls at home:

Фото профиля James Van Sisson
James Van Sisson2 месяцев назад

I wonder Richard Pryor, his visit met these girls. his comedy act, might have been a little different

Фото профиля endy
endy2 месяцев назад

Chai and they are all one man pikin 😏 sorry papa you can do better next time don't let this one's discourage you

Фото профиля Döpaminë🧠
Döpaminë🧠2 месяцев назад

That girl with long red skirt wan use laff kpai me for here ooh😂😂😂

Фото профиля blues for life 💙💙💙
blues for life 💙💙💙2 месяцев назад

This girl nah bastard 😂😂😂

Фото профиля THATYOUTUBEGUY
THATYOUTUBEGUY2 месяцев назад

Obob 😂😂😂 this girl too funny

Фото профиля JOINTYVILLAIN
JOINTYVILLAIN2 месяцев назад

Guess they're hungry 😒 cause wtf???

Фото профиля LEE
LEE2 месяцев назад

This generation don they craze small small out of frustration oh chim 😔😣I don leave 9ja for un ooooo

Фото профиля Cfw_Josh
Cfw_Josh2 месяцев назад

I been think say Na only me mad but Omo we plenrii

Фото профиля Ogieva
Ogieva2 месяцев назад

Some time make we de check on the people when de close to us some non de normal 😡

Фото профиля Lekbankz
Lekbankz2 месяцев назад

Thank God say una later back to life by using una self to laugh at end 😂💔

Фото профиля The Royal Lagos Chronicles
The Royal Lagos Chronicles2 месяцев назад

Omo… this content creator don enter another realm oooo

Фото профиля Eccedentesiast
Eccedentesiast2 месяцев назад

Hope no be one family den come from oo cos the deliverance go long be that

Фото профиля A.W.O. (Initialism)
A.W.O. (Initialism)2 месяцев назад

You go don know say Dem be deeper life girls wey dey one small private university 🤝😂

Фото профиля Ò l ì v è r
Ò l ì v è r2 месяцев назад

Very funny 😕 What this artificial poverty is causing in this country is not good o. 😢

Фото профиля Bereal
Bereal2 месяцев назад

Real definition of we will do anything for the money 😂Abi which kind wahala be dis😂🚶‍♂️‍➡️🚶‍♂️‍➡️🚶‍♂️‍➡️🚶‍♂️‍➡️

Фото профиля Anthony K.
Anthony K.2 месяцев назад

This ones no get brothers for house ooo😂

Фото профиля ski_zzy
ski_zzy2 месяцев назад

Talent choke, Nbl

Фото профиля Veriffyd Voice
Veriffyd Voice2 месяцев назад

Make dem come make I buy dem food, na hungry Dey cause this nonsense

Фото профиля Ƭσϐɪ🦁
Ƭσϐɪ🦁2 месяцев назад

Omo nobody reach that chicken girl 😂

Фото профиля LÉKAN LÒKÖSÒ
LÉKAN LÒKÖSÒ2 месяцев назад

😂 😂😂😂😂😂 if I no come back to this country Make I bend 😂😂🧂🧂

Фото профиля Mimi Love
Mimi Love2 месяцев назад

See what our generation is turning to 🤔 a set of crazy animals, it's well

Фото профиля Biggestchief
Biggestchief2 месяцев назад

Una go think say na joke , these ones don mad o

Фото профиля 2x 1nne
2x 1nne2 месяцев назад

Their brothers need to find and deal with them for disgracing family name But at least decency dey this vid God I no wan born girl, all BOYS abeg.

Фото профиля Petto_bahdguy wit gud example (ODEHStar⭐)
Petto_bahdguy wit gud example (ODEHStar⭐)2 месяцев назад

Animals behavior 🤣 The on gown dey do like cat 🐈 😍

Похожие видео