Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
What is this 😭😂
10 Yorum

Fine_Girl Temmy✨1 yıl önce
See her forehead Awon werey meji

Dinar1 yıl önce
Una genotype no go match

Shugar1 yıl önce
What’s this one this morning

#saintval.1 yıl önce
I no tik sey tinubu na dis ones president

HABEEB1 yıl önce
Your man …the sentence isn’t correct 😂😂

YVCÏE 🅿️1 yıl önce
Them no suppose teach you how to swim That your belle suppose carry you float normally

Templar⚡1 yıl önce
See the Werey hairline Apari omo ale

Daniel cash1 yıl önce
I for talk say the water go carry una , but the water too small

Haywhy🇳🇬🇧🇪 𝕏1 yıl önce
My man dey use one stone kvll two bird

Edwin Joseph1 yıl önce
Your Man wan knack in side pool 😂😂😂
