Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

What is Trinity guy cooking?👀😂

859,385 Aufrufe • vor 3 Tagen •via X (Twitter)

37 Kommentare

Profilbild von 𝐁𝐞𝐤𝐞𝐞
𝐁𝐞𝐤𝐞𝐞vor 3 Tagen

@GabrielGib60428 Let’s be honest They all did better acting than nollywood

Profilbild von starkid💫
starkid💫vor 3 Tagen

Wetin foreign rope dey find for Igbo aginju 😂

Profilbild von Muazz🥷
Muazz🥷vor 3 Tagen

Bro landed way better than superman in his last movie

Profilbild von Oluwafunmilayo🌸
Oluwafunmilayo🌸vor 3 Tagen

He has taken skits to another level 😭❤️

Profilbild von SiR BIG WEST 🇳🇬🇵🇹❤️🦅
SiR BIG WEST 🇳🇬🇵🇹❤️🦅vor 3 Tagen

this one na wetin? abeg abazz return my data

Profilbild von 𝔸b𝕒𝕫𝕫
𝔸b𝕒𝕫𝕫vor 3 Tagen

😂😂

Profilbild von Pk✂️
Pk✂️vor 3 Tagen

Most wasted time of my life is now that I now that I watched this video

Profilbild von Dawn 🦀
Dawn 🦀vor 3 Tagen

Everybody want dey stream 😂

Profilbild von INdoMiNHo
INdoMiNHovor 3 Tagen

Like seriously this one sweet me. I see more of his contents as assault. But this is damn cool.

Profilbild von IDAN✌️🕊️
IDAN✌️🕊️vor 3 Tagen

@alhajitequila Why person wey descend from heaven dey run from dem iwin ?🤣

Profilbild von Thompson Smart | @Memesbyt.s
Thompson Smart | @Memesbyt.svor 3 Tagen

@tony_god_sent I be Dey think say na low budget Thor😭😭

Profilbild von Dat_Irregular_EdoGuy
Dat_Irregular_EdoGuyvor 3 Tagen

E too long. But you try. Nice one

Profilbild von BigPerrybBaze🦅
BigPerrybBaze🦅vor 3 Tagen

30bg people no just get brain what is the concept of this video ma😂😂 useless set of people

Profilbild von Uhtred son of Uhtred🇳🇬🇬🇧
Uhtred son of Uhtred🇳🇬🇬🇧vor 3 Tagen

I think say Na kolu

Profilbild von lord Godbless
lord Godblessvor 3 Tagen

@tony_god_sent No be DAMI the guy give knock so ??😂😂😂

Profilbild von Emjay Wiz 🦅 CC
Emjay Wiz 🦅 CCvor 3 Tagen

That mini guy was perfect for the cast

Profilbild von Evi
Evivor 3 Tagen

The fact that he was eating bananas 🍌 🤣🤣🤣

Profilbild von Yo BARBER's a RAPPER 💈✂️ 🎤
Yo BARBER's a RAPPER 💈✂️ 🎤vor 3 Tagen

Na here e off me pass 😭 😂 💔

Profilbild von Tee pain 🐐
Tee pain 🐐vor 3 Tagen

This is real content 😁

Profilbild von 𝔸b𝕒𝕫𝕫
𝔸b𝕒𝕫𝕫vor 3 Tagen

📌

Profilbild von 𝔸b𝕒𝕫𝕫
𝔸b𝕒𝕫𝕫vor 3 Tagen

W

Profilbild von Emmanuel Benjamin
Emmanuel Benjaminvor 3 Tagen

No be Kolu dey chop banana for this video?

Profilbild von Bobby spendo
Bobby spendovor 3 Tagen

Ikorodu superman

Profilbild von DisGraced Clips
DisGraced Clipsvor 3 Tagen

This is one of the reason #Africa will never be developed mentally. Your mate dey use their influence dey create imaginary that promote futuristic imaginations we dey use leaf Dey cover prick.

Profilbild von Abiola Mr Wealth
Abiola Mr Wealthvor 3 Tagen

Whatever this guys are doing omo d veteran actors and actresses will just be shaking their head

Profilbild von escubeit
escubeitvor 3 Tagen

U wey fly come, con Dey use leg run… smh

Profilbild von BigWave🏆
BigWave🏆vor 3 Tagen

Wow but that knock really enter 😂😂

Profilbild von Louis De blogger
Louis De bloggervor 3 Tagen

Baba wan start Dey stream 😂

Profilbild von King Damian ♤
King Damian ♤vor 3 Tagen

So you flew in and suddenly lost your ability to fly, for you to be running from those chasing you 🥴🥴🥴 Little little details

Profilbild von SCARVOICE
SCARVOICEvor 3 Tagen

@Khanstilldayy Person way fly come Na him be the person way dey run come dey fall 😂😂😂

Profilbild von HAIER😡😂
HAIER😡😂vor 3 Tagen

@miracle9045 No be @mavoswago be that?

Profilbild von Anthony Chiseta
Anthony Chisetavor 3 Tagen

Make una stop this nonsense na e dey traumatize me😭

Profilbild von mark conell
mark conellvor 3 Tagen

Elon go see this one and just dey nod 😂 this is actually it

Profilbild von Gospel
Gospelvor 3 Tagen

Person wey fly ke? Na knock em dey knock, and blows

Profilbild von ĎŕMøĽłÝ☠
ĎŕMøĽłÝ☠vor 3 Tagen

He wan tell us say him be choosing 😭

Profilbild von S⭕chi 🅰️lbert 🔱
S⭕chi 🅰️lbert 🔱vor 3 Tagen

Person wey fit fly use leg dey run. 🤣🤣🤣

Profilbild von P.O.V
P.O.Vvor 3 Tagen

@vickyovez Person wey land from up con dey use leg run, shey e no fit fly again

Ähnliche Videos