Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

What is Trinity guy cooking?👀😂

908,238 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 37

Фото профиля 𝐁𝐞𝐤𝐞𝐞
𝐁𝐞𝐤𝐞𝐞1 месяц назад

@GabrielGib60428 Let’s be honest They all did better acting than nollywood

Фото профиля starkid💫
starkid💫1 месяц назад

Wetin foreign rope dey find for Igbo aginju 😂

Фото профиля Muazz🥷
Muazz🥷1 месяц назад

Bro landed way better than superman in his last movie

Фото профиля Oluwafunmilayo🌸
Oluwafunmilayo🌸1 месяц назад

He has taken skits to another level 😭❤️

Фото профиля SiR BIG WEST 🇳🇬🇵🇹❤️🦅
SiR BIG WEST 🇳🇬🇵🇹❤️🦅1 месяц назад

this one na wetin? abeg abazz return my data

Фото профиля 𝔸b𝕒𝕫𝕫
𝔸b𝕒𝕫𝕫1 месяц назад

😂😂

Фото профиля Pk✂️
Pk✂️1 месяц назад

Most wasted time of my life is now that I now that I watched this video

Фото профиля Dawn 🦀
Dawn 🦀1 месяц назад

Everybody want dey stream 😂

Фото профиля INdoMiNHo
INdoMiNHo1 месяц назад

Like seriously this one sweet me. I see more of his contents as assault. But this is damn cool.

Фото профиля IDAN✌️🕊️
IDAN✌️🕊️1 месяц назад

@alhajitequila Why person wey descend from heaven dey run from dem iwin ?🤣

Фото профиля Thompson Smart | @Memesbyt.s
Thompson Smart | @Memesbyt.s1 месяц назад

@tony_god_sent I be Dey think say na low budget Thor😭😭

Фото профиля Dat_Irregular_EdoGuy
Dat_Irregular_EdoGuy1 месяц назад

E too long. But you try. Nice one

Фото профиля BigPerrybBaze🦅
BigPerrybBaze🦅1 месяц назад

30bg people no just get brain what is the concept of this video ma😂😂 useless set of people

Фото профиля Uhtred son of Uhtred🇳🇬🇬🇧
Uhtred son of Uhtred🇳🇬🇬🇧1 месяц назад

I think say Na kolu

Фото профиля lord Godbless
lord Godbless1 месяц назад

@tony_god_sent No be DAMI the guy give knock so ??😂😂😂

Фото профиля Emjay Wiz 🦅 CC
Emjay Wiz 🦅 CC1 месяц назад

That mini guy was perfect for the cast

Фото профиля Evi
Evi1 месяц назад

The fact that he was eating bananas 🍌 🤣🤣🤣

Фото профиля Yo BARBER's a RAPPER 💈✂️ 🎤
Yo BARBER's a RAPPER 💈✂️ 🎤1 месяц назад

Na here e off me pass 😭 😂 💔

Фото профиля Tee pain 🐐
Tee pain 🐐1 месяц назад

This is real content 😁

Фото профиля 𝔸b𝕒𝕫𝕫
𝔸b𝕒𝕫𝕫1 месяц назад

📌

Фото профиля 𝔸b𝕒𝕫𝕫
𝔸b𝕒𝕫𝕫1 месяц назад

W

Фото профиля Emmanuel Benjamin
Emmanuel Benjamin1 месяц назад

No be Kolu dey chop banana for this video?

Фото профиля Bobby spendo
Bobby spendo1 месяц назад

Ikorodu superman

Фото профиля DisGraced Clips
DisGraced Clips1 месяц назад

This is one of the reason #Africa will never be developed mentally. Your mate dey use their influence dey create imaginary that promote futuristic imaginations we dey use leaf Dey cover prick.

Фото профиля Abiola Mr Wealth
Abiola Mr Wealth1 месяц назад

Whatever this guys are doing omo d veteran actors and actresses will just be shaking their head

Фото профиля escubeit
escubeit1 месяц назад

U wey fly come, con Dey use leg run… smh

Фото профиля BigWave🏆
BigWave🏆1 месяц назад

Wow but that knock really enter 😂😂

Фото профиля Louis De blogger
Louis De blogger1 месяц назад

Baba wan start Dey stream 😂

Фото профиля King Damian ♤
King Damian ♤1 месяц назад

So you flew in and suddenly lost your ability to fly, for you to be running from those chasing you 🥴🥴🥴 Little little details

Фото профиля SCARVOICE
SCARVOICE1 месяц назад

@Khanstilldayy Person way fly come Na him be the person way dey run come dey fall 😂😂😂

Фото профиля HAIER😡😂
HAIER😡😂1 месяц назад

@miracle9045 No be @mavoswago be that?

Фото профиля Anthony Chiseta
Anthony Chiseta1 месяц назад

Make una stop this nonsense na e dey traumatize me😭

Фото профиля mark conell
mark conell1 месяц назад

Elon go see this one and just dey nod 😂 this is actually it

Фото профиля Gospel
Gospel1 месяц назад

Person wey fly ke? Na knock em dey knock, and blows

Фото профиля ĎŕMøĽłÝ☠
ĎŕMøĽłÝ☠1 месяц назад

He wan tell us say him be choosing 😭

Фото профиля S⭕chi 🅰️lbert 🔱
S⭕chi 🅰️lbert 🔱1 месяц назад

Person wey fit fly use leg dey run. 🤣🤣🤣

Фото профиля P.O.V
P.O.V1 месяц назад

@vickyovez Person wey land from up con dey use leg run, shey e no fit fly again

Похожие видео