Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

What is Trinity guy cooking?👀😂

908,238 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)

37 Yorum

𝐁𝐞𝐤𝐞𝐞 profil fotoğrafı
𝐁𝐞𝐤𝐞𝐞1 ay önce

@GabrielGib60428 Let’s be honest They all did better acting than nollywood

starkid💫 profil fotoğrafı
starkid💫1 ay önce

Wetin foreign rope dey find for Igbo aginju 😂

Muazz🥷 profil fotoğrafı
Muazz🥷1 ay önce

Bro landed way better than superman in his last movie

Oluwafunmilayo🌸 profil fotoğrafı
Oluwafunmilayo🌸1 ay önce

He has taken skits to another level 😭❤️

SiR BIG WEST 🇳🇬🇵🇹❤️🦅 profil fotoğrafı
SiR BIG WEST 🇳🇬🇵🇹❤️🦅1 ay önce

this one na wetin? abeg abazz return my data

𝔸b𝕒𝕫𝕫 profil fotoğrafı
𝔸b𝕒𝕫𝕫1 ay önce

😂😂

Pk✂️ profil fotoğrafı
Pk✂️1 ay önce

Most wasted time of my life is now that I now that I watched this video

Dawn 🦀 profil fotoğrafı
Dawn 🦀1 ay önce

Everybody want dey stream 😂

INdoMiNHo profil fotoğrafı
INdoMiNHo1 ay önce

Like seriously this one sweet me. I see more of his contents as assault. But this is damn cool.

IDAN✌️🕊️ profil fotoğrafı
IDAN✌️🕊️1 ay önce

@alhajitequila Why person wey descend from heaven dey run from dem iwin ?🤣

Thompson Smart | @Memesbyt.s profil fotoğrafı
Thompson Smart | @Memesbyt.s1 ay önce

@tony_god_sent I be Dey think say na low budget Thor😭😭

Dat_Irregular_EdoGuy profil fotoğrafı
Dat_Irregular_EdoGuy1 ay önce

E too long. But you try. Nice one

BigPerrybBaze🦅 profil fotoğrafı
BigPerrybBaze🦅1 ay önce

30bg people no just get brain what is the concept of this video ma😂😂 useless set of people

Uhtred son of Uhtred🇳🇬🇬🇧 profil fotoğrafı
Uhtred son of Uhtred🇳🇬🇬🇧1 ay önce

I think say Na kolu

lord Godbless profil fotoğrafı
lord Godbless1 ay önce

@tony_god_sent No be DAMI the guy give knock so ??😂😂😂

Emjay Wiz 🦅 CC profil fotoğrafı
Emjay Wiz 🦅 CC1 ay önce

That mini guy was perfect for the cast

Evi profil fotoğrafı
Evi1 ay önce

The fact that he was eating bananas 🍌 🤣🤣🤣

Yo BARBER's a RAPPER 💈✂️ 🎤 profil fotoğrafı
Yo BARBER's a RAPPER 💈✂️ 🎤1 ay önce

Na here e off me pass 😭 😂 💔

Tee pain 🐐 profil fotoğrafı
Tee pain 🐐1 ay önce

This is real content 😁

𝔸b𝕒𝕫𝕫 profil fotoğrafı
𝔸b𝕒𝕫𝕫1 ay önce

📌

𝔸b𝕒𝕫𝕫 profil fotoğrafı
𝔸b𝕒𝕫𝕫1 ay önce

W

Emmanuel Benjamin profil fotoğrafı
Emmanuel Benjamin1 ay önce

No be Kolu dey chop banana for this video?

Bobby spendo profil fotoğrafı
Bobby spendo1 ay önce

Ikorodu superman

DisGraced Clips profil fotoğrafı
DisGraced Clips1 ay önce

This is one of the reason #Africa will never be developed mentally. Your mate dey use their influence dey create imaginary that promote futuristic imaginations we dey use leaf Dey cover prick.

Abiola Mr Wealth profil fotoğrafı
Abiola Mr Wealth1 ay önce

Whatever this guys are doing omo d veteran actors and actresses will just be shaking their head

escubeit profil fotoğrafı
escubeit1 ay önce

U wey fly come, con Dey use leg run… smh

BigWave🏆 profil fotoğrafı
BigWave🏆1 ay önce

Wow but that knock really enter 😂😂

Louis De blogger profil fotoğrafı
Louis De blogger1 ay önce

Baba wan start Dey stream 😂

King Damian ♤ profil fotoğrafı
King Damian ♤1 ay önce

So you flew in and suddenly lost your ability to fly, for you to be running from those chasing you 🥴🥴🥴 Little little details

SCARVOICE profil fotoğrafı
SCARVOICE1 ay önce

@Khanstilldayy Person way fly come Na him be the person way dey run come dey fall 😂😂😂

HAIER😡😂 profil fotoğrafı
HAIER😡😂1 ay önce

@miracle9045 No be @mavoswago be that?

Anthony Chiseta profil fotoğrafı
Anthony Chiseta1 ay önce

Make una stop this nonsense na e dey traumatize me😭

mark conell profil fotoğrafı
mark conell1 ay önce

Elon go see this one and just dey nod 😂 this is actually it

Gospel profil fotoğrafı
Gospel1 ay önce

Person wey fly ke? Na knock em dey knock, and blows

ĎŕMøĽłÝ☠ profil fotoğrafı
ĎŕMøĽłÝ☠1 ay önce

He wan tell us say him be choosing 😭

S⭕chi 🅰️lbert 🔱 profil fotoğrafı
S⭕chi 🅰️lbert 🔱1 ay önce

Person wey fit fly use leg dey run. 🤣🤣🤣

P.O.V profil fotoğrafı
P.O.V1 ay önce

@vickyovez Person wey land from up con dey use leg run, shey e no fit fly again

Benzer Videolar