ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
What is Trinity guy cooking?๐๐
37 ๆก่ฏ่ฎบ

@GabrielGib60428 Letโs be honest They all did better acting than nollywood

Wetin foreign rope dey find for Igbo aginju ๐

Bro landed way better than superman in his last movie

He has taken skits to another level ๐ญโค๏ธ

this one na wetin? abeg abazz return my data

๐๐

Most wasted time of my life is now that I now that I watched this video

Everybody want dey stream ๐

Like seriously this one sweet me. I see more of his contents as assault. But this is damn cool.

@alhajitequila Why person wey descend from heaven dey run from dem iwin ?๐คฃ

@tony_god_sent I be Dey think say na low budget Thor๐ญ๐ญ

E too long. But you try. Nice one

30bg people no just get brain what is the concept of this video ma๐๐ useless set of people

I think say Na kolu

@tony_god_sent No be DAMI the guy give knock so ??๐๐๐

That mini guy was perfect for the cast

The fact that he was eating bananas ๐ ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Na here e off me pass ๐ญ ๐ ๐

This is real content ๐

๐

W

No be Kolu dey chop banana for this video?

Ikorodu superman

This is one of the reason #Africa will never be developed mentally. Your mate dey use their influence dey create imaginary that promote futuristic imaginations we dey use leaf Dey cover prick.

Whatever this guys are doing omo d veteran actors and actresses will just be shaking their head

U wey fly come, con Dey use leg runโฆ smh

Wow but that knock really enter ๐๐

Baba wan start Dey stream ๐

So you flew in and suddenly lost your ability to fly, for you to be running from those chasing you ๐ฅด๐ฅด๐ฅด Little little details

@Khanstilldayy Person way fly come Na him be the person way dey run come dey fall ๐๐๐

@miracle9045 No be @mavoswago be that?

Make una stop this nonsense na e dey traumatize me๐ญ

Elon go see this one and just dey nod ๐ this is actually it

Person wey fly ke? Na knock em dey knock, and blows

He wan tell us say him be choosing ๐ญ

Person wey fit fly use leg dey run. ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@vickyovez Person wey land from up con dey use leg run, shey e no fit fly again
