Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
What kind of man is this?๐
814,611 Aufrufe โข vor 9 Monaten โขvia X (Twitter)
34 Kommentare

Insecure men are toxic smh

Na insecurity go finish am las las

nawa on top bumbum

What is the movie title?๐

I want to date this man

Heโs a finished one

If he say she be em property Na em property na๐คท๐คฃ๐ฅ

This guy no get sense oh๐๐

A great husband ๐

Some Abuja men in real Life lol ๐

Would you wife me?

Yeye man ๐ฉ

Movie title pls

You no see the load too

Na real maginetor ๐๐

Great actor ๐๐๐๐

This one dey mad๐. Who dey don enter like 53 time's ๐๐๐

This man is a real actor ๐ญ๐๐๐

Why the girl wan resemble ruth

ุญุฏ ููุง ูุฑุงููุ

E say na nobody should enter oh

nawa sha

She don marry man wey know her worth ๐โโ๏ธ

@table_shaker_ Wetin be this ๐๐ฝโโ๏ธ๐๐ฝโโ๏ธ๐๐

A finished man to the core๐๐๐. Telling a lady this is like telling a hacker your website vulnerability. Sheโs defo use that to her advantage, all ladies.

I love this Fred guy movies ehn

Frederick Leonard na mad man very good actor

Ahh but that load go cause issues o

Property wey he leave because of mere 20m

As long as no other man enters๐

Me when I marry wife wey get nyash she knows ๐

Would you wife me?

Die fess nau and watch from above or hell as she go dey collect Snoop....

Unrelated but Fred's hair is gooooddddd.
