Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
What kind of prank is this😂
97,240 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
26 Yorum

See rough play 😂😂

😂

They want to give the old man high BP

Lmao 🤣

Baba say “ I dey craze” 😆

The man no go cross that shop again 😂😂

Give the man his property prank or no prank ejor

Baba de ask if him wan carry him hair go France 😂😂😂😂

I Dey crazy 😂😂😂

U for try tag the content creator wey make the video... Be like say u dey get am for craze His handle: Ritualist barber on Tiktok

Haa abeg oh

Between your idolo mid album and this comedy clip I nor know which one funny pass sef😂

Lmao 🤣

Lolz 😁 😁

I dey crazy 😂

😂😂😂😂

😂 😂😂😂 Una go prank d person wey go hook una one day, y’all be careful

😂😂😂

Omo😂😂😂

This man talk Oga reach 400 times 😭😭😂😂

😆😆

This guy is my area guy 😂

😂 you carry my hair go France?!

"Na prank video." Baba no wan hear.😂

Check out his IG, he has more videos there, you go laugh tire 😭😂

Are You A Horror Movie Lover And Have A Cat? Get Your Funny 'I Love Horror Movies And My Cat' T-Shirt Today!
